European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (2 - 0) On 8th March 2020 by Emmanuel226(m): 8:36pm On Mar 08, 2020 |
I jus came here to laugh. A #YNWA fan tho,I really enjoyed dis match,cuz I watched it on radio,BBC,startimes and nairaland,cuz I required dis 4 powers to help bring city down,as a Liverpool chief priest. 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Barcelona : El Clasico (2 - 0) On 1st March 2020 by Emmanuel226(m): 11:11pm On Mar 01, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Barcelona : El Clasico (2 - 0) On 1st March 2020 by Emmanuel226(m): 11:07pm On Mar 01, 2020 |
Barca fans una don finally see say Valverde no be una problem  Una dey Derek dey blame d innocent man wey transform Messi to small god of Barca. Las Las sieten football na scam. More losses fall on dem tho 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Barcelona : El Clasico (2 - 0) On 1st March 2020 by Emmanuel226(m): 11:04pm On Mar 01, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Barcelona : El Clasico (2 - 0) On 1st March 2020 by Emmanuel226(m): 11:02pm On Mar 01, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Barcelona : El Clasico (2 - 0) On 1st March 2020 by Emmanuel226(m): 11:00pm On Mar 01, 2020 |
 I no believe am self,naim make I no bother to watch,tank God dat Madrid and Zidane were not stupid in dis game. Shey I don talk am say Hazard na bad luck,tank God say him get injury and him no play dis match,if not Madrid for lose. Anyways,at least one team has finally made me happy since Liverpool's loss to Stupid and wicked Watford. Oya all Madrid fans gather here make we celebrate am with #50,000 bags of G.O.A.T head 
|
Phones › Re: Court Awards N5m To Ezuku Emmanuel Anenih Who Sued MTN For Illegal Deductions by Emmanuel226(m): 6:22pm On Feb 28, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Olympiacos Europa League (1 - 2) On 27th February 2020 by Emmanuel226(m): 11:22pm On Feb 27, 2020 |
chiiraq802: .. OK, young gunners....i accept ...hehehehe  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 11:21pm On Feb 27, 2020 |
Abeg my United brodas in d house make una shower me with likes and shares to help ease d double pains,am feeling dis evening pls
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Olympiacos Europa League (1 - 2) On 27th February 2020 by Emmanuel226(m): 11:20pm On Feb 27, 2020 |
chiiraq802: ... Shame no gree dis wan ..lolx to be sincere,am a Liverpool fan and I have no business with inter house sports clubs 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 11:18pm On Feb 27, 2020 |
Simplecity: sombori is in severe painzzz......haq haq haq ahq aha aja aja ajahahahhwhahshjashhajskffodn bk jdjs.......lwkmd!!!!!!... it's not severe pain,it's wisdom  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 11:16pm On Feb 27, 2020 |
Liposure: up ighalo, up nigeria, up mancity, up man u, up liverpool, up maynation ur head dey there,minus dat red house team wey dey play for interhouse sports,come be serious for once,we don't need interhouse sports kids na,we only need UCL boys here 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Olympiacos Europa League (1 - 2) On 27th February 2020 by Emmanuel226(m): 11:13pm On Feb 27, 2020 |
chiiraq802: First survive Olympiacos ....lolx point of correction am a ynwa,am jus supporting red house for today's interhouse sports heat competition. Meanwhile,red house 1 has progressed to d next round,e remain red house 2  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Olympiacos Europa League (1 - 2) On 27th February 2020 by Emmanuel226(m): 11:11pm On Feb 27, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 11:10pm On Feb 27, 2020 |
ajericho: wetin Una dey do here see sef we come witness una interhouse sports  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Olympiacos Europa League (1 - 2) On 27th February 2020 by Emmanuel226(m): 11:08pm On Feb 27, 2020 |
Nikiballerz: Your doom is coming.....na that PE teacher you wan take win trophy  leave man utd fans abeg and their inter-house sports competition called Europa league,let's focus on d big boys and leave red house alone  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Olympiacos Europa League (1 - 2) On 27th February 2020 by Emmanuel226(m): 11:06pm On Feb 27, 2020 |
chiiraq802: .. How?? arsenal well we'll pass man utd nii,even ole know dat one,jus be say luck no jus dey on our Syd dis season |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 11:05pm On Feb 27, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 11:03pm On Feb 27, 2020 |
FuckThaMod: Anybody that talks the truth about ur wack team is a Chelsea fan.. Smh no mind Dem na so Dem dey do  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 11:02pm On Feb 27, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Olympiacos Europa League (1 - 2) On 27th February 2020 by Emmanuel226(m): 11:02pm On Feb 27, 2020 |
Nikiballerz: He need to go back to pep to complete his IT and get bald so pep's knowledge can sync with his  jesu!!!!  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Olympiacos Europa League (1 - 2) On 27th February 2020 by Emmanuel226(m): 11:01pm On Feb 27, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 11:00pm On Feb 27, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:58pm On Feb 27, 2020 |
Lugianostar: My man utd are forming underdogs with Club Brugge underdogs kor upperdogs nii, abeg jus leave me oh,I can't fit vex  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:56pm On Feb 27, 2020 |
Nikiballerz: Wolves have a better chance of winning Europa than this PE TEACHER's team....ighalo wey get two left leg sef dey score,ok....
Tomorrow na Europa draw my sis,ur head dey there,I jus dey wait for Dem come round of 16 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:55pm On Feb 27, 2020 |
Next2Bezee: Goal!!!
5 - 0!
Please dash Arsenal like 2 goals  I no blame u Sha,after round of 16 first leg we go see  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:53pm On Feb 27, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:52pm On Feb 27, 2020 |
FuckThaMod: Man united fans should just shut up and thank God for the red card abi  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:44pm On Feb 27, 2020 |
Next2Bezee: Goal!! Fred!
Man Utd should dash Arsenal 1 goal  u say wetin? Chai am finished,I fit no even go school tomorrow self  ,chai which kind problem be dis,d heartbreak is too much. 4-0 choi,man utd no get joy oh 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:42pm On Feb 27, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Olympiacos Europa League (1 - 2) On 27th February 2020 by Emmanuel226(m): 10:38pm On Feb 27, 2020 |
Still better Dan man utd tho  #fact |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Olympiacos Europa League (1 - 2) On 27th February 2020 by Emmanuel226(m): 10:38pm On Feb 27, 2020 |
emeernest: 75mins, no single shot on target for Arsenal so make we fry egg? |