EmmanuelCena's Posts
Nairaland Forum › EmmanuelCena's Profile › EmmanuelCena's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
aw diz wan take end ASUU strike ... on top say some obodo oyinbo release album nw , make ah no come hear word again ? abeg , on to d next topic |
Saw same on some newspaper some days ago . i think d lady aint lien ... nnkan be (tnz dey wey pass normal understanding) |
Sermwell: I just called those in school and they confirmed that a circular(UNIBEN UPDATE) has been pasted in school to that effect! So its true!so some ppl still dey school Dem don taya for aws or wetn Dem no dey fear rape ? Coz we've heard of rape cases in some schools ... Anyways ... Make we see as next week go b nah |
But make una wait ooo ... Shebi we bin don finish lectures b4 the industrial action started Or maybe the alleged resumption date is meant for the freshers to complete there registration ... Coz i can't risk staying in dah ekosodin dis xmas time if students nor go plenty around ... Ah dey fear strong mhen ... D one wen dem do me early dis year 1st semester still dey linger for mah head ... All d same , i gotta go dust mah books ... Gotta try see aw well ah can freshen up mah brain ... E don dey too idle |

And to dos condemnin d killings in far north , of course dos killings are highly barbaric. Nonetheless, lets nt forget dat d bible said We shall be persecuted, d apostles encountered even greater ordeals. I am in no way encouragin such barbaric acts |
dz is my resolve- two wrngs dnt make a right. no mata aw much u justify dis ,it wnt change d fact dat its wrng. i evn see some of my fellow CHRISTIANS justifyin dis act. Truth is it violates fundamental human right. u never should impose religion |
A whole lotta graduates take solace in being employed as bike riders- its at least beta off stealin. Somtn our policy makers keep ovalukn-our dear country is a 3rd world country.achieve d status of a 2nd world nd u can cont wt ur neck breakn policies |
All I see is Nigeria tryin to run faster dan it actually can... naija is d only country where laws are made widaot considering d average man. U wanna ban bikes yet u avnt found an alternative to bikes... d roads are in d most deplorable state,.. |
Where is OBADIAH !!! |
Dem don taya for aws or wetn