EmperorLee's Posts
Nairaland Forum › EmperorLee's Profile › EmperorLee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 190 pages)
Aderola15:Bia.. comman tell me your main moniker ![]() |
Aderola15:Haaa alakoba ni omo girl yii sha. Demi our wife I know you trust me na |
Smellymouth:Rola nawa to you ooh . You don Kast us na. |
Smellymouth:Them go collect for your area . Gbogbo Champagne, gbogbo shenkes ![]() |
Aderola15:Yaa a very selfish somebody ![]() Smellymouth: If I no dey your party, girls no go happy ![]() Baba shey make I shi awon omo unilag enter ni? Abi na awon omo north american university you want ni? |
Aderola15:3 good reasons as to why you didn't? ![]() |
Aderola15: . I did, I just got back sef and You? |
Exodus 1:19 The midwives answered Pharaoh, "Hebrew women are not like Egyptian women; they are vigorous and give birth before the midwives arrive." I pray for the strength and energy of the Hebrew women to fall upon your sister right now, she will deliver with ease in Jesus name. |
Smellymouth:Yes ooh . Baba Migwo. You no go church ? , ahh sorry ![]() |
Smellymouth:I no go again you mean say with this my swag, na from congregation you wan make I choose.
|
Smellymouth://I dey very very happy ooh Anytime dem say Make we go to the house of the Lord(Especially dz kain church ) Ori mi wu Ori mi scatter Ori mi ti shey gboingboingboin// Bhet alaga, who go carry the choir mistress between us Make we decide now before the matter turn to "I thy no" ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 190 pages)


Iffahear 
, you go hear wehn

