Jobs/Vacancies › Re: Nigerian Army SSC And DSSC 2016/2017 Forum by Emyd8: 10:47pm On Nov 14, 2020 |
ugo4u: We aren't in primary school when them dey do first to finish. Allow my guy take time go through him work, no be person way first go Police station dey win case. Haaa!!! Oga na joke o exam don end since 4pm na |
Jobs/Vacancies › Re: Nigerian Army SSC And DSSC 2016/2017 Forum by Emyd8: 8:14pm On Nov 14, 2020 |
Sikowitz submit oo E don do, you don pass finish |
Jobs/Vacancies › Re: Nigerian Army SSC And DSSC 2016/2017 Forum by Emyd8: 6:45am On Nov 05, 2020 |
Page 800.. Sikowitz17 come n build ya duplex here o I don buy land |
Jobs/Vacancies › Re: Nigerian Army SSC And DSSC 2016/2017 Forum by Emyd8: 11:12am On Oct 16, 2020 |
You sabi yarn o Koes: u see dis why i don't like Nigerians nd u call urself a responsible youth... wat are we saying u don put stupid slang ( soro soke werey) am not even sure u are normal self u better go nd check ur self medically b4 u go 4 screening because u might hv a big problem wit d psychologist man. Wen he ask u question u won't know wen u will say dat slang.... are u pple jealous of ugo nw because i said am cool wit his explanation don't go nd kill urself ooo am too fine ooooo if u see me u go dey lick ur screen ni oo |
Jobs/Vacancies › Re: Nigerian Army SSC And DSSC 2016/2017 Forum by Emyd8: 2:04pm On Oct 03, 2020 |
 5 essay?? Nawa o Wetin local person like me go come write Postanalyser: Bro you need to see other questions I have here. According to him, it's Jamb that prepared the questions. And it comprises about 35 objective questions and like 5 essay. |
Jobs/Vacancies › Re: Nigerian Army SSC And DSSC 2016/2017 Forum by Emyd8: 6:58pm On Sep 30, 2020 |
I dey find partner nau E be like say na only guys full here sikowitz17: why? |
Jobs/Vacancies › Re: Nigerian Army SSC And DSSC 2016/2017 Forum by Emyd8: 10:21pm On Sep 29, 2020 |
Please, any babe here?  |
Jobs/Vacancies › Re: Nigerian Army SSC And DSSC 2016/2017 Forum by Emyd8: 6:30pm On Sep 24, 2020 |
Oya e don do, make una enter inside ya house Mugiwaraluffy: No mind them. Soldiers in general use vulgar language on each other. Dem never see anything sha. Make en reach screening and those small boys tension m small, his settings go change |
Jobs/Vacancies › Re: Nigerian Army SSC And DSSC 2016/2017 Forum by Emyd8: 5:04pm On Sep 24, 2020 |
I think the reason for the sarcastic answer is just to make fun. Its not aimed at abusing or insulting anyone. Most people are just too serious and cannot flow with a harmless joke Walex29: I believe we are all grown ups here, please we should all learn to correct one another in love. No single person knows it all, if you feel you can't give answers without abuse or insult of any kind it's best you waka pass. |
Jobs/Vacancies › Re: Nigerian Army SSC And DSSC 2016/2017 Forum by Emyd8: 7:19am On Sep 24, 2020 |
|
Career › Re: All You Need To Know About Going For Nigerian Navy DSSC [personal Experience] by Emyd8: 9:37pm On Sep 16, 2020 |
Please are calculators allowed for the examination? |