EneLight3's Posts
Nairaland Forum › EneLight3's Profile › EneLight3's Posts
1 (of 1 pages)
sorry it came late HBD repogirl.. bin a silent reader . but I have to say u've got talent.. you literally blew me away.. nice story.. can't wait for d next update |
wait o dis Angela madam na ode o.. I think say pple don get sense dem sti dey put full grown woman for house wey u neva born pikin put as maid? wetin do her hand sef? lazy woman.. omor Oga david you can do jor I no blame u afterall na she waka come ![]() |
gosh have bin a slient reader but I cant kip it in anymore..... youre awesome Audrey.. the story is awesom... everytyn awesome.... me likey ; |
haba I wan die for suspense.. where the continuation nau haba I wan die for suspense.. where the continuation nau![]() |
1 (of 1 pages)

gosh have bin a slient reader but I cant kip it in anymore..... youre awesome Audrey.. the story is awesom... everytyn awesome.... me likey ;
haba I wan die for suspense.. where the continuation nau