₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,734 members, 8,513,433 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 01:49 AM

Toggle theme

Enemyofpeace's Posts

Nairaland Forum › Enemyofpeace's Profile › Enemyofpeace's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 203 204 205 206 207 208 209 210 211 (of 564 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (2 - 1) On 14th January 2023 by Enemyofpeace: 7:45pm On Jan 14, 2023
ComradeShegs:
grin grin grin grin Congrats. Liverpool don break my heart, make I go sleep.
eyaaaaaaaaa. Sorry bro
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (2 - 1) On 14th January 2023 by Enemyofpeace: 4:09pm On Jan 14, 2023
phemmyfour:
coming from someone that have not enjoy peace....I ll pass
no go hang yourself because of this game o. As e dey sweet us, e dey pain dem, as e dey pain dem e dey sweet us

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (2 - 1) On 14th January 2023 by Enemyofpeace: 4:04pm On Jan 14, 2023
Nostring:
oga leave gap, United dey go back to default settings soon
your bad belle strong o. as e dey sweet us, e dey pain dem, as e dey pain dem e dey sweet us
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (2 - 1) On 14th January 2023 by Enemyofpeace: 4:04pm On Jan 14, 2023
ComradeShegs:
Enjoy now, but u no go see top 4..
as e dey sweet us, e dey pain dem, as e dey pain dem e dey sweet us

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (2 - 1) On 14th January 2023 by Enemyofpeace: 3:59pm On Jan 14, 2023
phemmyfour:
Ignorance
Even ref do make mistakes
chei I understand your feelings, ticket don cut. Sidon chop dis food to calm down

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (2 - 1) On 14th January 2023 by Enemyofpeace: 3:57pm On Jan 14, 2023
IGoComotYaTeeth:
If it was arsenal that did the same thing we will not hear word.
as e dey sweet us, e dey pain dem, as e dey pain dem e dey sweet us
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (2 - 1) On 14th January 2023 by Enemyofpeace: 3:56pm On Jan 14, 2023
GGMU! Old Trafford is gradually turning back forest that it is used to be before, where no one can beat us.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (2 - 1) On 14th January 2023 by Enemyofpeace: 3:54pm On Jan 14, 2023
phemmyfour:
Wrong!

Interference with play means Rashford is ACTIVE even without touching the ball.

Hundeyin should face politics squarely
see mechanic dey argue referee's decision


as e dey sweet us, e dey pain dem, as e dey pain dem e dey sweet us

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (2 - 1) On 14th January 2023 by Enemyofpeace: 3:52pm On Jan 14, 2023
Fira09:
The way y'all Man U fans are jubilating over a win against Man City in your home yard is sincerely awkward.

Yet you won't win the EPL, that's what matters most.
as e dey sweet us, e dey pain dem, as e dey pain dem e dey sweet us

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (2 - 1) On 14th January 2023 by Enemyofpeace: 3:50pm On Jan 14, 2023
ComradeShegs:
Them don cheat Man city. That first goal na offside. Nothing u wan tell me.
as e dey sweet us, e dey pain dem, as e dey pain dem e dey sweet us

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (2 - 1) On 14th January 2023 by Enemyofpeace: 3:48pm On Jan 14, 2023
Gunayo:
That first go Na clean offside. I be arsenal fan but the truth is that Man city was robbed. Fear England ref
as e dey sweet us, e dey pain dem, as e dey pain dem e dey sweet us

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (2 - 1) On 14th January 2023 by Enemyofpeace: 3:46pm On Jan 14, 2023
Na Manchester United win, na arsenal fans dey jubilate up and down, no be madness be dat?
Celebrities › Re: Iretiola Doyle Confirms Divorce From Husband, Patrick by Enemyofpeace: 1:47am On Jan 14, 2023
pretydiva:
Na wa oo. Getting married these days is so scary
let's try it. You and me
Celebrities › Re: Iretiola Doyle Confirms Divorce From Husband, Patrick by Enemyofpeace: 1:44am On Jan 14, 2023
She looks like person wey one prick no go dey bellefull
Crime › Re: Panic In Ilorin Over Rumoured Abduction Of Mohammadu Buhari Jamiu (Photo) by Enemyofpeace: 10:53pm On Jan 13, 2023
Who cares about this fake one? it is the original one that should be abducted to make Nigerians happy.
Family › Re: I Am Depressed by Enemyofpeace: 9:27pm On Jan 13, 2023
Olosho to the rescue
Family › Re: Husband Catches His Pregnant Wife Having Sex With Another Man In Uganda Hospital by Enemyofpeace: 9:26pm On Jan 13, 2023
Sweetplum:
You are going to run mad this weekend
truth hurts
Travel › Re: Man Shares His Look Before And After Leaving Nigeria.(photo) by Enemyofpeace(op): 9:05pm On Jan 13, 2023
Ishilove:
He is not exactly a paragon of beauty...
why you dey look him beauty? Husband dey hungry you?
Travel › Re: Man Shares His Look Before And After Leaving Nigeria.(photo) by Enemyofpeace(op): 9:01pm On Jan 13, 2023
Skyfornia:
Those supporting this government.. may Nigeria happen to you.
ameeeeeen!
Celebrities › Re: Damson Idris And Lori Harvey Are Dating by Enemyofpeace: 8:30pm On Jan 13, 2023
So fokn what? How is that our fokn business?
Family › Re: Husband Catches His Pregnant Wife Having Sex With Another Man In Uganda Hospital by Enemyofpeace: 8:29pm On Jan 13, 2023
I don't know why Sweetplum keeps coming to my mind after reading this thread, is she now living in Uganda?
Politics › Re: Budget Deficits Not Necessarily Bad – Tinubu Reacts To 2023 Appropriation by Enemyofpeace: 8:26pm On Jan 13, 2023
Liar! Speaking from both sides of his mouth
Politics › Re: Northeast APC Youths Declare War Against Shettima by Enemyofpeace: 8:23pm On Jan 13, 2023
Tinubu go soon drive boullion van there to settle them
Politics › Re: Tinubu Presents Economic Plan To The Nigerian Economic Summit Group. by Enemyofpeace: 6:19pm On Jan 13, 2023
Yinmu






Just small knack we had you're asking me "What are we"? Yetunde , we're sinners. Let's repent! ��
I ate nonsense ��
Politics › Re: ADC Presidential Candidate, Dumebi Kachikwu Tests Positive For Covid-19 by Enemyofpeace: 6:18pm On Jan 13, 2023
Tinubu is next







Just small knack we had you're asking me "What are we"? Yetunde , we're sinners. Let's repent! ��
I ate nonsense ��
Culture › Re: Supreme Court Dethrones Obong Of Calabar, Orders New Selection by Enemyofpeace: 6:17pm On Jan 13, 2023
Ooni of Ife is next







Just small knack we had you're asking me "What are we"? Yetunde , we're sinners. Let's repent! ��
I ate nonsense ��
Sports › Re: Benjamin Mendy Found Not Guilty Of Seven Of Nine Charges by Enemyofpeace: 3:37pm On Jan 13, 2023
But why would a guy with full senses be licking kpekus �
Something that tastes like Salt ���
Politics › Re: We Need A ‘Stingy Man’ Like Peter Obi To Run Nigeria – Pat Utomi by Enemyofpeace: 3:37pm On Jan 13, 2023
Yes o







.But why would a guy with full senses be licking kpekus �
Something that tastes like Salt ���
Politics › Re: President Buhari Meets Governor Ademola Adeleke Behind Close Doors by Enemyofpeace: 3:36pm On Jan 13, 2023
I hope he danced for him?






But why would a guy with full senses be licking kpekus �
Something that tastes like Salt ���
Politics › Re: You’ve Lost Igbo Support Over 'Soaked Sliced Bread' Comment - SERG Tells Tinubu by Enemyofpeace: 3:11pm On Jan 13, 2023
Sweetplum:
What Tinubu said is a reality. The way Igbos hate on people is so annoying.
You hate someone and you expect returns from such person. If not for love for humanity, Buhari no suppose reason them. Am not pro APC but truth must be told.
The southwest knew how to massage the ego of the north. Threatening Tinubu back isn't the solution.
The gragra of Igbos when they dislike you is too much.
Meanwhile, politics is played with wisdom.
See Nnamdi Kanu, he's still in jail. Nothing has changed. Instead it's killings of Igbos by ESN, UGM etc. The region is rotting daily. Igbos are screaming marginalisation and those that appeared to be fighting for them are killing Igbos. Declaring no work on Mondays, they killed Dora Akunyili's husband and many more. A very intelligent man. An asset to ndi Igbo. What's wrong with that region?
It's becoming difficult for an Igbo man to be president. Maybe Obi ll pull a stunt.
so this girl get small sense for head? I think sey na only food and prick she sabi. Wehdone o
Politics › Re: Why Are Politicians Not Cutting Ponmo, Frying Akara, Plaiting Hair This Campaign by Enemyofpeace: 3:06pm On Jan 13, 2023
Old things shall pass away

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 203 204 205 206 207 208 209 210 211 (of 564 pages)