Ephyartz's Posts
Nairaland Forum › Ephyartz's Profile › Ephyartz's Posts
maccabi:Maccabi is like d first name of most teams in israel, I was referring to school of hard luck. U know now all my bet naija people. Na school we dey call am. |
barongmj:So they won't even give us like 1 or 2 wks to come pack our stuffs for house? |
genius43:. Noted. Thanks bro |
genius43:what about us, stream 2, no break for us? |
Slimfitdiva:ok no problem, u r fun to be with. I'll enjoy ur company so I'll pay. No go bring ur friends join ooo. Dem go pay ooo |
Yezzy:make I go find groundnut too. |
Slimfitdiva:I can't come and kill myself na. Make I dey catch fun for here |
Kezifils:Bro d thing dey do me like sey I stake, that's how I always refresh livescore @ d last minute |
Geegar:very authentic just pay ur 3k. Sharp sharp u fit see am print today sef. Bro na joke ooo, if u read my posts on d earlier pages u go see sey na play ooo. I just someone won't just open nairaland see my post come dey curse me. Na play I dey play ooo. Bt form still dey for MY OWN CAMP ooo |
Kezifils:Did u think I actually did all d password changing I said I was gonna? I haven't opened nysc site since 4am. Na lie ooo. I check am 2 mins ago and 3mins b4 dat 2 mins n anoda 2 mins before den. In fact I dey refresh any how |
clementy117:Tell that to those who are 25 already and has bn @ home sice 2014. I wasn't talking about the age limit. Was just being sarcastic |
Slimfitdiva:lol. U sure sey u wan come my camp sha? |
Kezifils:are u a seer? The thing no show ooo |
Slimfitdiva:No problem my dear. Please be informed that u are to make payment of #3000 for d online printing of ur CUL as there is no such thing as collection of CUL in ur school. Printing of CUL commences on monday 16TH MAY. This date is certain as I am not NYSC who causes their PCMs heart breaks, suspense, sleepless nights, HBP and most importantly d fear of clocking 30 before them go camp |
I'm going to nysc portal now, wanna check my dashboard. I figured out if I spent as much time as I spent on nairaland there my CUL will show. I'm gonna change my password, log off, log in, change password again, check green card, payment receipt, change password again. Then d link go show |
Slimfitdiva:That's gonna be hard my dear! In my camp its random selection ooo. Not to worry sha, if u are good we can make an exemption. I can post u to d best place, the poultry farm, that place make sense die u'll get to eat eggs everyday n chickens every weekend. Or I could just post u to d house you'll get free accommodation, free meals and lots more. NB: those are d 2 PPA available. |
Slimfitdiva:u r so free my dear, where is d fun if I'm d only corp member bt I'm gonna be d platoon leader, I'll also be d official that will do d posting of PPAs. |
maccabi:since airtel no do normal again na season films I dey download ooo. I use o2tvseries.com. If I were to download latest hollywood movies I use utorent , I get my movies from piratesbay. This ur monicker be one kind ooo. U dey go school? |
Me I sha know sey in 7 days time I go dey camp, if nysc no gree open there own, I'll tie rope, find drums and tire put for our backyard, wear my whites and d rubber shoe. I go match, climb d ropes. I go even snap pictures. I no need orientation. I don finish camp be dat. MY OWN CAMP. |
mohisd:walahi I no sleep, I dey watch flash ni. The film sef no make sense again |
I don't know how to quote all of u guys would av done that. To subscribe, make sure u r on mtn pulse u can dial *406# to migrate. Then simply send "Night" to 131 and wait for d confirmation message. I really don't know if we can subscribe again after exhausting the 500mb for d night coz I tried and d response is that I have an active data already. I even sent stop and cancel no response from mtn. There is a thread on this in d phone section u should chect it out for more info. |
I didn't sleep all tru d night, MTN #25 - 500MB make sense. As I no see CUL pdf download, I dey download movies. Good morning everyone. |
I'll close my eyes
Count to 100
Open my eyes
Goto nysc portal
Type my username
Type in my pword
Check my dashboard
And download my CUL pdf
1,2,3,4,........... GBAM!!! I just slept off |
jubrealguy:yes na. It actually expires at 10:59pm na. So relax. And dem don talk sey na nightmare sef |
anochuko01:you just read my mind. O ti mora |
pchulo069:even with people saying no CUL link yet I still dey check. I just dey check am anyhow. Like when u stake and d team u give straight win dey loose 3 goals down @ 80mins u go just dey refresh like na ur refreshing go turn miracle |
anochuko01:no be shortage of blood jare. All I've done for 6 months now is eat,sleep,sleep,eat sleep,eat sleep and sleep again. And staying on nairaland, reading threads without commenting. |
pchulo069:lol! I ate ooo. Around 3pm abi na 4. |
Meesquared:u sure? Ok I don wake ooo. |
Everybody should relax, I had a nap dis afternoon n I had a dream that I was on nairaland around 10pm today and everybody here were commenting d states they were posted. Mine was Ogun state. Make u trust me. E go soon show |
I'll just sleep now. Someone should please wake me when CUL show. Thanks |
Philo101:. No mind me jare.Those useless comments makes d first thread interesting ooo. I don park go the first one already. |

Biko list the titles of latest ones and site to download it , many thanks !!