₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,654 members, 8,431,946 topics. Date: Tuesday, 23 June 2026 at 04:59 AM

Toggle theme

Ersonleads's Posts

Nairaland ForumErsonleads's ProfileErsonleads's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 30 pages)

TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 9:25pm On Aug 29, 2021
Jackie B done dey assist white money oooo.....Wahala. she dey feel say queen survive because she dey cook. Jackie B must be served next week
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 7:25pm On Aug 29, 2021
Ebuka was so Epic in fooling saga......Greatest simp
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 7:55am On Aug 29, 2021
QueenCookie:
We need to find a perfect day to drag Kayode and the camera crew like generator on social media.

It's becoming too much for them.

Abeg Una goodnight.

I hope mosquito bites Kayode on his p.rick and in a bid to kill the mosquito, I hope he smash his balls in.... Nonsense
so Tru, we can actually go to their platform today, all of us here. Even if they are not showing us a complete sex clips,d werey go dey show us sleeping house mates wen important Convo dey go on. Why d werey camera cruel nor dey show sleeping housemates when all of them are asleep or even if he wants to show Dem not wen there is important Convo. Dem dey make this season boring I swear. Just imagine wen cross was drunk & boma said are u okay, e nor show us ooo, na wen cross dey sleep we know.
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 12:25am On Aug 29, 2021
Shey u guys heard jmk telling white money it's quite big.......
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 11:00pm On Aug 28, 2021
Amanda4life:
THE MORE I SEE NINI AND SAGA GLUED TOGETHER THE MORE I GET ANGRY
very irritating to watch. God give us saga or nini next Week
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 10:57pm On Aug 28, 2021
Later white money go dey pursue jmk after party, see as her yansh just dey waste chai
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 5:19pm On Aug 28, 2021
Make white money nor too go dey console maria ooo, he should know by now that woman is manipulative. Make E comot body for maria & pere matter abeg
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 5:13pm On Aug 28, 2021
PlayMaker14:
I don't think Abeg Naira will save her.

Maybe from nomination but not from eviction.
it should be for nomination next week, not sure is for tomorrow eviction. Who done comot done comot tomorrow
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 1:08pm On Aug 28, 2021
OMONGBALI:
This Queen too like man.
why white money run from her be dat. She is too desperate with man & emotional. Wetin pere do her now, Baba white money nor go do.
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 1:05pm On Aug 28, 2021
This queen na just desperado.Make person tell her say voting done finish oooo. See how pere dey rubbish her
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 12:48pm On Aug 28, 2021
MzCherry:
we don't even have a NENGI this season
That girl is a standard
Not even a KiSs for 3months grin
no kiddwaya, no neo, no laycon,no praise sef.....
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 12:40pm On Aug 28, 2021
But seriously, this set nor be am ooo. When I look back @ last season, d standard too much. The contestants too legit. Which girl u wan use compare vee for d house sef. Is it Jackie bore or peace? The selection this year nor be am. Most of Dem have zero personality. Wonder the endorsement deals wen Dem go get if dey come out of the house cos Dem nor reach at all
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 3:09am On Aug 28, 2021
Officially after Sunday eviction, am out of here cos there is nothing reality about this show. Why camera go comot Dem white money discussion again & showing sleeping peace
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 3:04am On Aug 28, 2021
This season nawa ooo, people wen dey awake dey play interesting game, u nor show Dem,u dey show people wen dey sleep. Abi d game na porn. What did we do to deserve this treatment chai......
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 2:57am On Aug 28, 2021
Pere dey fool himself to jmk & angel, for their mind Dem go say na kiss & tell man. Even if dey wanna do something with him b4, dey would av a second thought
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 12:46am On Aug 28, 2021
Queen is just overdoing the shipping tin.too bad. Baba white money kukuma nor get her time. just imagine her grinding pere in front of white money to make him jealous or what mtchewww........
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 12:38am On Aug 28, 2021
maxwell530:
bros forget, Whitemoney clear that girl two days ago and she read the handwriting clearly, you Wonder how she has been trying to get closer to every guy lately,if things happen between her and Pere,we go know before Monday
yeah, if u notice, she nor dey near white money since yesterday. White money dey chase jmk since this week
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 12:35am On Aug 28, 2021
Celebrityblog:
Whenever I see Jackie B, all I see is Rita Dominic's Face, especially when she rocks glasses.

Who else thinks Jackie B looks like Rita Dominic?
Na lie oooo biko. Y will u compare such a beauty like Rita to Jacky my son is watching
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 11:33pm On Aug 27, 2021
iamyemiakins:
Jackie B has the sexiest ass in that house tongue
Others just get as e be undecided
what about jmk
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 11:08pm On Aug 27, 2021
MizzD:
JMK should just go and sit lipsrsealed
I tire for her, e be like she nor like herself
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 11:01pm On Aug 27, 2021
Like seriously, by this time last season @ page 3700, contents full page. Better update dey. This season get as e be sha
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 8:45pm On Aug 27, 2021
If u notice well, whitemoney like jmk more than queen, na him dey go her bed, na him dey go hug & give her pecks.i wish all this things happened last week, whitemoney fans for support her. Really wanted them to ship sef cos it will be Healthy for him going forward. Jmk na stable girl wen nor go give odogwu wahala
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 7:24pm On Aug 27, 2021
Giel:
So Angel really strips in front of the housemates?

Kayode couldn't run away from her naked body fast enough lmao. grin
if it was BBA, dey won't take of the camera or Maybe in Jonathans government. U know d kind of regime we are now
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 7:22pm On Aug 27, 2021
OffsahBoye:
Did Angel just take off her short in front of those people in the room shocked shocked shocked shocked

Or it's my eye??
to tell u say many things dey happen for dat house.
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 7:20pm On Aug 27, 2021
Sweetpink:
Did anyone see Angel's naked bum? shocked
yes oooo. Dat girl na mad girl
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 1:04pm On Aug 27, 2021
Queen always looking for someone to gum body with.can she not play her games without a man. Thank God white money nor give am face cos she is so unstable & would spoil his game if the shipped
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 1:01pm On Aug 27, 2021
Queen actually doing this on purpose or what?
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 12:56pm On Aug 27, 2021
How Dem go dey show people wen dey play snooker for about 5minutes. Rubbish camera team
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 12:42pm On Aug 27, 2021
It is becoming annoying, if we can go to big brother platform & complain abouth their sub standard camera man......what nonsense is their camera man doing.
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 10:00pm On Aug 26, 2021
KingDamzzy:
Pere's group was clearly the best. They used the key words given in the criteria.
be sincere, na noise pollution & over doing it
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 9:59pm On Aug 26, 2021
Naso Dem dey take watch movie dey disturb for movie night. Dem just dey over do am.....lol. White money group done win d acting

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 30 pages)