Ersonleads's Posts
Nairaland Forum › Ersonleads's Profile › Ersonleads's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 30 pages)
As some people dey here dey shout say certain person done win, coalition dey still dey go on. And No body should say ojoro oooooo |
Some rumor morngers done come here dey say phyna win & people dey believe. Voting closed by 9pm yesterday. So you feel results will be out by this morning? Beside person carrying d rumours ain't Big brother or multi choice. |
Phyna is too unintelligent emotionally. Rachel told Dem it's okay. Bryann & chizzy stop conversation, madam phyna said Rachel dey over react..... |
Bryans spoken word mad |
Shey una done hear jpaul, Khalid & doyin analysis of Bryan? People on this platform should stop putting him on d bad light. Now see how chichi go dey discuss with Bryan cos of phyna insensitive way of doing things. |
No sleep vibrants. Too much hate on Bryann for nairaland. When I go Twitter & Instagram u go know say vibrant na Big force
|
Good morning vibrants! No sleep this week, let's wake up to the 100milli. No clear winner yet oooo, nor let any person intimidate you. Vybrants for the milli
|
I've done my part for Big baby bryann. He's gonna top this week & win the final
|
Wetin nahh.....phyna just dey shout any how. Is this content or noise ![]() |
This season is becoming boring to me since on Sunday since dey are over doing d twist. They should better bring illebaye, pharmsavi, cyph & Khalid back since this is how they are twisting d game...I've lost interest totally |
bentenny:which is better to you? |
Please can someone help me on how I can go about traveling with my soon to be wedded wife Abroad. One of us will be schooling & working. The other will be working. Presently working on the funds. How can it be possible & what country will be easier to on my intentions. Please I need your help because dis country done tire me ![]() |
Dannyxy:but Dem dotun, groovy & eloswaggs 1 prove something like they can do better than him while dey didn't agree with his song cos all of dem 1 shine... rubbish....This more reason I like bryann, wen he's not good in something, he allows others to take d lead |
I heard my baby Brii composed song & jealous housemates didn't go with his no wonder bryann quiet make Dem do their Ebele be ma ![]() |
Duchessree:Alright.... Thanks ![]() |
Hacks4dummies:not really bro... |
Hacks4dummies:like, I nor get mouth odour ooooo......Ive kissed so many girls severally & na Dem dey first kiss me. Really don't know why she rejected it |
My new girlfriend of 2weeks, rejected what should be our first kiss when I visited her home. She actually gave me the signal cos she was feeling cold & breathing profusely. I noticed & asked her politely if I should kiss her, she said No, asked her the second time she said No . I had to apologize for asking & told her to see me off. When I got home, I clalled & apologize for attempting to kiss her. & She said she's having head ache. Pls I'm confused ooooo |
Like mehn, how many guys dis frog eyes dey like sef ![]() |
Chi chi is annoyingly noisy cos she's not up for eviction dis week, make she do dey comot next week |
Chai, sheggz done too wash bella, haba. Shegzz: I really don't take fruit especially apples when I go for football training in the morning. Sheggz compliment ekuke with a succulent kiss for breakfast in bed ![]() |
Giel:Bella nominated him yesterday |
Let us keep voting for our Big baby Brii!! while dey keep on doing too much & shalaye!!
|
Sheggz dey kill bella game |
Rachel dey pretend joorh, she's not drunk. Just acting |
Chai, bella is gone. I mean I wish bella & bryann be ship e for make sense, not dis nonsense sheggz |
See bryann drips.... Big baby briiii gidemmm |
safarigirl:they feel bryann cannot tell that sore loser Alaye ogbeni u just dey shalaye... � |
COOL10:u think say bryann dey fear am. Sore loser |
Hueyreckless0007:bros, nor be newscaster e be. His presentation looks likes he's reading news. |
Hueyreckless0007:why e dey read from papper |
Bryann really tried in the design & I feel Hermes was intimidated by it made him say dey should go first my opinion. How will a team go first twice? Big brother nor try with dat yeye advantage at all |




