Ersonleads's Posts
Nairaland Forum › Ersonleads's Profile › Ersonleads's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 30 pages)
thatigboman1:As if d cho cho maria will contribute anything meaningful mtchew. She's always waiting for an idea to come out den she puts her cho cho cho loud mouth to be like d idea generator. Nothing she Sabi do |
Dis maria isn't fine d way some people rates her nawa....she be like old mama, she's just okay |
White money has loosed his hair. Actually was looking for white money & queen yesterday night when people were asleep & dey never showed Dem outside d room. I can see queen helped him with d hair. But this season camera nor be am ooo, why is it a reality show |
Wetin Yousef dey tell jmk? E dey toast am? Couldn't hear what dey were saying |
Pere went to take extra rice from white, & white gave him & said u be macho, u need more food |
Tranquility2345:u sure he knows, Sammie angel go go kiss now, e go met |
Jmk done tire for Sammie senseless talks.How can a guy be so myopic minded in dealing with relationships. Why dis guy never get sense say angel dey toss am around |
Uzomarrr123:white money gangs? |
safarigirl:wetin we do |
Branzy:Na only white money dey cheer her up. White money gangs pls let's cheer queen up by voting her pls. If she stays come Sunday, I see queen having more confident in the game. If you look @ task & games, even hoh games she puts her all. The only flaws is that she's too emotional but has a good heart. Lets come Tru for her. At least she has brought contents than jmk & Sammie. She nor be delawood |
I dey pity queen right now, if u watch carefully most of the house mates endorsed saskay to win already. People accusing are dat she's dull should stop it biko. Nor be everybody good for puzzle & beside, I'm voting for her right away.so sorry my queen |
Maxdiamond:double Wahala still make sense. Teddy A, Tobi & ceece, naive Nini,Khlo, k-brule almost jump from d stairs. Different drama for double Wahala & also Dem efe set |
TheEnforcer:she said she doesn't want to be in a triangle cos of queen |
White money likes jmk as I can see, as angel come, he say he wanna talk private.E wanna toast her but queen in the other hand came in to say white money I wanna see u during a Convo. That queen too dey possessive |
Tranquility2345:what you wrote it seeming like white money wants maria, u never passed the message of him not liking the person. |
White money said he can sleep in everyone's bed & not maria cos he is attracted to d personality of been smart & not maria |
Tranquility2345:nor dey twist words.He said he likes her personality & not maria in person.because she's smart. That he will like to marry a smart woman because he's an igbo man.A woman that will take care of his finance & kids |
fitzmayowa:yeah kind of putting more energy |
fitzmayowa:he said it. He told sas that the should be friends. That if he likes jpaul, he is cool with it cos dey are friends |
PlayMaker14:Dem dey mind dat 1. Make she go house nai I dey look for |
babyfaceafrica:how do u wanna sleep easily with dat big ass under d duvet without people around not noticing it. It is impossible. Maybe e cuddle go dey lie dey give pere & cross |
babyfaceafrica:just 2 days inside d house, boma dey talk say e knack jmk, I nor trust dat guy. Jmk & am sef nor dey role like dat. Don't be surprised he was runned down by her & d greviances made him nominate her for eviction. |
Really don't understand queen though, white money has never told u he wants to date u or something, u just dey gum body & feel jealous wen another woman comes around him. I like queen but she's too possessive |
Jmk like white money already but queen na d Koko..... |
Task about to start |
TheEnforcer:shut up jareh. White money is creative, if dey bring this out on stage well, dey will definitely win |
stroller9795:how d tin take happen sef? Did she masturbate or na konji just hold her |
What's happening in d house? How is white money & queen this morning? Hope no bad energy from queen to odogwu cos he slept on jmk's bed yesterday.......All this girl's done dey rush am ooooo....lol |
Jmk done flash her breast again, she's always feeling heat....not her fault anyways. |
Boma & angel @ it again.under d duvet something |
KingOKON:.Angel said it publicly yesterday dat white money has a big D |
KingOKON:how na? Jmk nai invite am oooo. Imagine someone put up for eviction requested for her male friend to come sleep on her bed & maybe white money rejects it, won't she be downcasted. Nor be white money fault, na white money good heart |


