Esoneek's Posts
Nairaland Forum › Esoneek's Profile › Esoneek's Posts
jaybaby ,u dey well?no dey talk that kind thing wey u dey talk say 80p/cent of, by d way , owo ni koko |
Na part of the asakasa like womanizing and stuffs |
all of una wey dey talk sex, e be like say una neva hear about HELL-FIRE.omo ma je ki won yeye e for the other side. by the way , who dey post this kind wicked topic sef? Death? Even Jesus no dey too talk about death , he came to give life so make we dey always yearn about wetin all man go do while we dey alive .no long thing ![]() |
Nija na the place to be, the only place where u shine your eyes and carry go without long thing at all at all.me i gbadun nija gan o but i dont blame or hate up on pple who dont love motherland cos its thier choice but make them no come dey claim hommies again when nija go don sweet cos as baba obj dey always say "let us join hands together n make nigeria great again".na so |
like olufunto said, that story reminds me of alinco walking up to pepeye,its too predictable.i feel the best way to ask a lady out or to show your interest in her for the first time is to be double edged, in that u are not too nice and also not too cocky.be nice at the intro and if she eventually gives u her no. dont call her for d first week and ur first call should be short without first asking for a date,b4 u know , she don dey fantasize about u. |
