Evacool's Posts
Nairaland Forum › Evacool's Profile › Evacool's Posts
1 (of 1 pages)
exxell: THE MAN IN THE BLACK HAT SHAME ON YOU..... @ 67, DAVIDO IS STILL YOUR ROLE MODEL!Na him tell u dat one Smh! |
Too bad! I still love Davido. Y iyanya no go obtain invitation card sef Mgbotukwikmaye!!! ![]() |
stag: d 1 frm honda d harmpit strechin down is d worstOh yeah! Wen its covered in sweat (on a dark skin chubby fellow)......loools. Wetin com b Nadya ![]() |
lorddannie: See gobeNor b small thin! Smh |
delors: The only thingy wrong with the bros na the eyes. One dey Angle 82' (meaning that one dey see berra for night), the other one dey Angle 45' (can only see for early meaning)...the two combine come form Angle 127' meaning the guy nor dey see well for afternoonDem dey talk 'A', ma guy dey yan 'B' ![]() |
youngds: [size=18pt] A thief stole my phone SG4, so my mom gave me her new Iphone5 because i was very upset & mad, i was so damn happy with the new fone, two days later the bastard that stole my phone return it! & my mom collected her Iphone back!!! That fool shouldn't have. Lmao!!!! congrats joor! ![]() |
I just can't stop laughing out loud.....una no get work abeg!!! |
1 (of 1 pages)
Mgbotukwikmaye!!! 

