Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by evergie(m): 9:12am On Apr 16, 2008 |
get a life |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by evergie(m): 8:38am On Apr 16, 2008 |
it seems u seen sum1 with nigeria navy uniform, abi? or wan denounce ur area? creeks all d way. |
Jokes Etc › Re: The Danger Of Working Too Hard by evergie(m): 8:40pm On Apr 15, 2008 |
but u don accept say u b chamel? |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by evergie(m): 8:33pm On Apr 15, 2008 |
*this one wey u dey come meet me so, i no fit carry ituen wahala o!* how is sincity doing? |
Jokes Etc › Re: I Have Never Lied In My Entire Life. by evergie(m): 8:19pm On Apr 15, 2008 |
mofo tufo jufo. u no dey tire? abi u b ceiling fan? |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by evergie(m): 8:03pm On Apr 15, 2008 |
i will pay anyone tat will take me to naijastyle. tufe can u? |
Jokes Etc › Re: Planning World War 3 by evergie(m): 7:38pm On Apr 15, 2008 |
@list dere is stammer in both comments. |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by evergie(m): 7:35pm On Apr 15, 2008 |
shud i give u my address? abeg show sharp sharp |
Jokes Etc › Re: I Have Never Lied In My Entire Life. by evergie(m): 7:01pm On Apr 15, 2008 |
tufo |
Jokes Etc › Re: I Have Never Lied In My Entire Life. by evergie(m): 6:16pm On Apr 15, 2008 |
how una take know my C.V, that na my full data b tat. i graduated from unipetrol. |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by evergie(m): 5:55pm On Apr 15, 2008 |
@naijastyle u don comot from creeks? as u no c whity kidnap na abino u dey find abi? |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by evergie(m): 5:42pm On Apr 15, 2008 |
the tree of u r jus self proclaimed thieves chiefs. u have bin dethroned since |
Jokes Etc › Re: Love Letter To Nightnurse by evergie(m): 5:36pm On Apr 15, 2008 |
@sincity no mind ituen, even if him like make he rig d votes or name him campaign do or die na u get nightnurse. |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by evergie(m): 4:46pm On Apr 15, 2008 |
then who are the canceled chiefs? tufe, ituen, saucekid? |
Jokes Etc › Re: I Have Never Lied In My Entire Life. by evergie(m): 2:26pm On Apr 15, 2008 |
*we get one lever brothers staff for here oh!* so obj u no dey fear fear abi? God save u say ituen don repent. |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by evergie(m): 12:05pm On Apr 15, 2008 |
all hail tufe *the fear of ur superior is the alfa of wisdom* |
Jokes Etc › Re: Four Men In A Car by evergie(m): 9:04pm On Apr 14, 2008 |
love in nairaland Tokyo. ask her what she does in sam's house every night, na nigeria film dem dey watch? |
Jokes Etc › Re: Love Letter To Nightnurse by evergie(m): 8:51pm On Apr 14, 2008 |
sin now wey ur runs don dey click, remember our deal. |
Jokes Etc › Re: Compare And Contrast by evergie(m): 8:40pm On Apr 14, 2008 |
pointed |
Jokes Etc › Re: Planning World War 3 by evergie(m): 8:38pm On Apr 14, 2008 |
ppl wicked oo! bedbug for mouth? new discovery. |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by evergie(m): 8:28pm On Apr 14, 2008 |
naijastyle: A search for Ituen has been declared. Whoever finds him will be rewarded greatly. what will b d reward? i wud prefer, |
Jokes Etc › Re: I Have Never Lied In My Entire Life. by evergie(m): 8:25pm On Apr 14, 2008 |
aremu obj: Some people just have permanent stain of lies in their mouth and unremovable lies on the tongue. Remedy: Buy klin or ariel and brush your mouth morning and night. the lie might eventually leave you if u no dey fear name name make i c. |
Jokes Etc › Re: The Reporter by evergie(m): 2:50pm On Apr 13, 2008 |
make i go church jare |
Jokes Etc › Re: Compare And Contrast by evergie(m): 2:46pm On Apr 13, 2008 |
*teacher don't teach me nonsense* |
Jokes Etc › Re: I Have Never Lied In My Entire Life. by evergie(m): 2:33pm On Apr 13, 2008 |
what happened 2 ur afternoon drug? |
|
Jokes Etc › Re: Compare And Contrast by evergie(m): 2:28pm On Apr 13, 2008 |
abeg, we all dey beg make u 4give d guy. na u win nah. |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by evergie(m): 2:25pm On Apr 13, 2008 |
SAM MILLA: tufe how are you i no no sey u bin dey sick before o! hw u dey now? sorry oh! |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by evergie(m): 2:24pm On Apr 13, 2008 |
bt na me and u dey talk nah, how wan take jam me and suace together. tat no good o! |
Jokes Etc › Re: The Reporter by evergie(m): 2:21pm On Apr 13, 2008 |
notin do me. |
|
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by evergie(m): 2:13pm On Apr 13, 2008 |
dis is d caske of pot calling kettle black |