Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,039 members, 7,818,078 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 07:08 AM

I Want Nightnurse - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Want Nightnurse (10425 Views)

Love Letter To Nightnurse / Best Of Jokes From Nightnurse! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (14) (Reply) (Go Down)

Re: I Want Nightnurse by naijastyle: 1:11am On Apr 13, 2008
i'm ok jare
Re: I Want Nightnurse by ituen(m): 5:17am On Apr 13, 2008
Re: I Want Nightnurse by gilgee(m): 12:33pm On Apr 13, 2008
Iteun you wan beat fever comot for the boy body?
Re: I Want Nightnurse by evergie(m): 12:39pm On Apr 13, 2008
ituen don dey charge o! everybody make way.
Re: I Want Nightnurse by tufe(m): 1:22pm On Apr 13, 2008
wetin this one dey talk
Re: I Want Nightnurse by evergie(m): 1:49pm On Apr 13, 2008
@tufe
in hip hop clinic are you d doctor or patient? because u talk as if you're really sick.
*don't take tins too personal this is an open forum and seun's own 4 tat mater and nt urs*
Re: I Want Nightnurse by tufe(m): 2:05pm On Apr 13, 2008
. . you are the one taking things personal.

look young man, i am the chief Disciplinarain here. Suace is in charge of Drill, while i am in charge of f**king people's reputation. so my advice is stay clear of me till i tag you a friend in this forum. OK
Re: I Want Nightnurse by evergie(m): 2:07pm On Apr 13, 2008
no lele
*u mean suace is in charge of bore drilling or suck away?*
Re: I Want Nightnurse by tufe(m): 2:21pm On Apr 13, 2008
i wud leave that question for sauce to answer, but i hope u will be able to face the heat if he employs me to deal with you
Re: I Want Nightnurse by evergie(m): 2:24pm On Apr 13, 2008
bt na me and u dey talk nah, how wan take jam me and suace together. tat no good o!
Re: I Want Nightnurse by tufe(m): 2:30pm On Apr 13, 2008
you asked a question that is meant for him and not me
Re: I Want Nightnurse by clemcykul(f): 9:53am On Apr 14, 2008
why dont u answer it mr buizzy badie?
Re: I Want Nightnurse by nightnurse(f): 10:05am On Apr 14, 2008
@ituen,
swtie i just dey ooo, missing u a whole lot hon kiss
Re: I Want Nightnurse by gilgee(m): 10:27am On Apr 14, 2008
Nitey I no see wetin you type well so. Abeg talk am again. angry
Re: I Want Nightnurse by tufe(m): 1:57pm On Apr 14, 2008
you dey jealous

***oya take glasses, try read am again**
Re: I Want Nightnurse by nightnurse(f): 2:21pm On Apr 14, 2008
gilgee i go borrow u my cool, i no blame u sha, na too much bla bla dey cause am
Re: I Want Nightnurse by tufe(m): 2:38pm On Apr 14, 2008
. .true talk wink
Re: I Want Nightnurse by naijastyle: 2:42pm On Apr 14, 2008
Glasses won't work for him, na T.B. Joshua him need.
Re: I Want Nightnurse by tufe(m): 3:02pm On Apr 14, 2008
. .nah i think Rev. King would work better
Re: I Want Nightnurse by sincity(m): 4:06pm On Apr 14, 2008
Lets carve glasses from coke bottle for the dudu to use read shocked cool
Re: I Want Nightnurse by clemcykul(f): 4:29pm On Apr 14, 2008
my gawd! grin
Re: I Want Nightnurse by nightnurse(f): 6:00pm On Apr 14, 2008
so na so una hate gilgee reach ahhh?
Re: I Want Nightnurse by tufe(m): 6:03pm On Apr 14, 2008
gilgee, na my home boi wink
Re: I Want Nightnurse by ituen(m): 9:17pm On Apr 14, 2008
Nighttie,

Baby i miss u too. Na just this internet connection wan fall my shoulders.

Na our 2 get this weekeen oh [img]http://www.smileys4me.com/getsmiley.php?show=4472[/img]
Re: I Want Nightnurse by naijastyle: 11:25pm On Apr 14, 2008
wish u d best
Re: I Want Nightnurse by ituen(m): 3:54am On Apr 15, 2008
DO you want me to give you "i miss u" slogan?
Re: I Want Nightnurse by clemcykul(f): 9:34am On Apr 15, 2008
no i dont want it grin
Re: I Want Nightnurse by tufe(m): 12:03pm On Apr 15, 2008
ituen, who u dey ask, na naija abi na clem.

e be like say clem don dey like you o wink cheesy
Re: I Want Nightnurse by nightnurse(f): 3:48pm On Apr 15, 2008
tufe na u him dey ask
Re: I Want Nightnurse by tufe(m): 4:03pm On Apr 15, 2008
u sure say u read the posts at all
Re: I Want Nightnurse by saucekid(m): 4:04pm On Apr 15, 2008
see as dem dey miss demself
i hope say person don report 'missing persons' for panti division
Re: I Want Nightnurse by tufe(m): 4:10pm On Apr 15, 2008
itz youthat we reported missing

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (14) (Reply)

The Best Way To Commit Suicide (photo) / My Generation Vs. Your Generation / Download Basketmouth Comedy Videos For Free

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.