₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,173 members, 8,429,623 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 08:35 AM

Toggle theme

Evestar200's Posts

Nairaland ForumEvestar200's ProfileEvestar200's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 142 pages)

SportsRe: Official NPFL Thread. (nigerian Professional Football League) by Evestar200(f): 11:53am On Jul 28, 2014
Ajibel: Well all away teams lost. We have a date on Thurs on a neutral ground. Giwa go hear ween.
mtheew una go lose jor.
SportsRe: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Evestar200(f): 11:51am On Jul 28, 2014
hensben: yes! I will continue to counter them till dey change.
na u knw sha
SportsRe: Official NPFL Thread. (nigerian Professional Football League) by Evestar200(f): 11:50am On Jul 28, 2014
honeric01: I can feel the pain, help yourself out by choking on a very long big cucumber hehehehehe
what pain?
SportsRe: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Evestar200(f): 11:25am On Jul 28, 2014
hensben: were u see bosting? Na wetin dey happen for nairaland I yarn so, were igbo n yoruba dey fuel tribalism.
and u wan come add another 1 join am?
SportsRe: Official NPFL Thread. (nigerian Professional Football League) by Evestar200(f): 11:17am On Jul 28, 2014
honeric01: No one said otherwise.

That still won't stop the back to back champions from lifting the league the third time.

Get used to it sissy.
back to back ko, front to front ni, Mtheeww
SportsRe: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Evestar200(f): 11:15am On Jul 28, 2014
hensben: nor mind them bro, u don talk/type wetin dey pain them for body finish.how wish okagbare na igbo or yoruba this thread for don full with tribalism, expecially igbo people, u for don hear 'IGBO KWENU' for front page.
Nor mind those tribalist bigots quoting you, am on ur side on this one

It suck to be igbo and yoruba I tell ya, na mouth igbo n yoruba dey, no level for them, hausa nor dey talk but believe on action, make igbo n yoruba go stop boko haram since dem dey form majority for the country for were, na come nairaland dey form e-worriors.
MAJORITY MY FOOT, na niger delta dey survive this country, hausa dey provide food for the country, dem dey try, tell me which one igbo n hausa dey, na to dey extort d country dem know, igbo go dey bring expire products enter the country, na because of igbo TUBABA sing MAN UNKIND TO MANKIND, go listen to that track. Yoruba go dey find office JOB wey ac go dey blow them, dey form classy people.
NONSENSE!!!
choi! Na Sports section be this o nor be Complain and boosting section o
SportsRe: Official NPFL Thread. (nigerian Professional Football League) by Evestar200(f): 11:02am On Jul 28, 2014
honeric01: Away right?
yea, bt lose na lose whether home or away.
SportsRe: 2014 CAF African Womens Draw: Nigeria in Group A by Evestar200(f): 10:15am On Jul 28, 2014
kingphilip: r u gamed?
no am not
SportsRe: Official NPFL Thread. (nigerian Professional Football League) by Evestar200(f): 10:13am On Jul 28, 2014
honeric01: KP didn't play? huh
they lose 1 nil to Dolphines
CultureRe: How Do You Say 'I Love You' In Your Native Language? by Evestar200(f): 10:11am On Jul 28, 2014
AriDsexy: Thank you,I didn't know how to begin to spell this
u re welcome
CultureRe: How Do You Say 'I Love You' In Your Native Language? by Evestar200(f): 9:37am On Jul 28, 2014
Urhobo=Mi we gwono kpa o wen (i love u)
SportsRe: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Evestar200(f): 9:22am On Jul 28, 2014
Henrypraise: Na 12yrs I end 4 cookin, I no drag dat one. Na popsy place I de see so.
oya go eat b4 u faint 4 nairaland.
SportsRe: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Evestar200(f): 9:21am On Jul 28, 2014
Henrypraise: But Evestar wetin de pain all des santarus 4 dis mata na? Na say d babe no be yoruba or na say we de cheer her up.

Btw, me no too gbado Uduaghan o, dat guy de crumble delta state o.
how we go do na? Na to manage am till next year na, na next year he go leave us go Represent Delta South 4 senate na.
SportsRe: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Evestar200(f): 9:18am On Jul 28, 2014
Henrypraise: Shuooo!!!!! Dem de shame put 4 d mata? If I sabi cook join d one wen I de so, nai be say I no go marry again o.

But I sabi cook rice, boil indomie, fry plantain, boil egg, do sandwich u no na all dos kind tins. But momsy fud de make brain.
hahahahaha, na all those things wey my 12yrs old younger brother fit cuk nai u sabi cuk?
SportsRe: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Evestar200(f): 9:05am On Jul 28, 2014
Henrypraise: Na bachelor I be, I no sabi cook, I de go popsy side 4 jakpa make I chow 4 dia. No level 4 my kitchen.
u nor dy shame? So u nor fit cook abi?
SportsRe: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Evestar200(f): 9:04am On Jul 28, 2014
Henrypraise: Ogho-Oghene n Okagbare liftin the Urhobo flag high, I knw Deltans are bless naturally, Omowumi n oritse femi equally doin the Itseke pple proud.

Only Uduaghan dat is frustrating everybodies effort, worst governor eva, maybe he commissioned dat swimming pool to encourage Ijaws to partake in sport
hahaha! Which Ijaws? Unless say them built one 4 Patani, Burutu or Bomadi or Warri North and Warri-South-west 4 them, if not those Olympic swimming pools 4 Warri and Oghara na 4 We d Urhobo pples, na our communities nai them dy, na we get them, na we go win first Nigeria Medal 4 swimming event 4 international Events.
SportsRe: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Evestar200(f): 8:56am On Jul 28, 2014
Henrypraise: Lollzz, I prefer d owho n starch, abeg hungry wan catch me na.

I rep urhobo n delta state big tym.
oya go put banga soup 4 ewerre make u eat na
SportsRe: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Evestar200(f): 8:53am On Jul 28, 2014
Nuvally: Who gave Blessing #3m when she won silver at london 2012? Who sponsored her welfare? I don't know what u guys are going on about. Her victory is a National victory, so is her lose. Una too do abeg
did Nigeria won any Medal in london 2012? Blessing won bronze in Beijing 2008, Delta state Goverment has be the one sponsoring Blessing right 4rm d time she was pick in Sapele, F.G only Gave Blessing #7m when she won silver and bronze last year at the World Athletics Championships and Delta State Gave her #3m and Renew her sponsorhip after Rio De jenairo 2016 Olympics, so nobody is Sponsoring Blessing apart 4rm Delta State Goverment and Those who make deals with her.
SportsRe: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Evestar200(f): 8:44am On Jul 28, 2014
Henrypraise: Its figurative. Howeva an urhobo flag/ symbol has neva crossed my mind, if Urhobo go get flag at all, I wonda wetin go de d flag, weda na evwerre abi na yellow + yellow.
Ukodo, Banga and Coconut rice, owho and Starch and Ewerre go be our symbol
SportsRe: Official NPFL Thread. (nigerian Professional Football League) by Evestar200(f): 8:40am On Jul 28, 2014
Ajibel: Dol 1-0 Pil
Bay 1-0 Cro
Giw 1-0 Eny
Tar 1-0 Gom
Wol 1-0 Kad
Sun 1-0 Nem
Lob 2-1 Hrt
Ran 2-0 Elk
hahahaha, after u don yab me 4 facebook say we win with ojoro,,una con lose clean clear.
SportsRe: 2014 CAF African Womens Draw: Nigeria in Group A by Evestar200(f): 8:15am On Jul 28, 2014
kingphilip: no o I'm taking u for a bet
ok
SportsRe: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Evestar200(f):
Nuvally: Nd how does it relate to the topic? Is the girl sponsored by ur governor?
yes, all Delta State athletics representing Nigeria at any event are sponsored by the Delta State Goverment, have u ever see Blessing Dedicating any of her Achievement to the FG or anybody? But She always dedicate any of her Achievement to Delta State Goverment, even Regina Goerge of River State is been sponsored by the Delta State Goverment.
SportsRe: Official NPFL Thread. (nigerian Professional Football League) by Evestar200(f): 3:15pm On Jul 27, 2014
Where all the NPL lovers, Game dy today o,,any way Warri Wolves vs Kaduna Utd on points.
SportsRe: CAF Under-17 Qualifiers: DR Congo 0-1 Nigeria (Full Time) by Evestar200(op): 3:12pm On Jul 27, 2014
lexyman: It 's d medias fault ....even on goal
.com they said the same thing .
thank u jor.
SportsRe: 2014 CAF African Womens Draw: Nigeria in Group A by Evestar200(f): 3:06pm On Jul 27, 2014
kingphilip: not in my lifetime maybe in my grave....
incase they dint go trophyless please come and collect all my e-properties
are u this scared?
EducationRe: Delta State Polytechnic Ozoro ( DSPZ) Admission List Is Out by Evestar200(op): 3:05pm On Jul 27, 2014
amakufrancis: good news o, Fupre jas postponed her exam date. Will apply 4 Auchi. Thanks dear.
thank God
SportsRe: Oduduru Wins Silver At World Youth Champs! 200m by Evestar200(f): 8:35pm On Jul 26, 2014
CFCfan: Three: 1 gold, 1 silver, 1 bronze
is it the common wealth game or the world youth championship?
SportsRe: CAF Under-17 Qualifiers: DR Congo 0-1 Nigeria (Full Time) by Evestar200(op): 8:33pm On Jul 26, 2014
Syenite: Madam get your info right next time. angry
u can help me to get my info right next time.
SportsRe: CAF Under-17 Qualifiers: DR Congo 0-1 Nigeria (Full Time) by Evestar200(op): 8:09pm On Jul 26, 2014
Eyaa, sorry 4 the wrong info
SportsRe: Oduduru Wins Silver At World Youth Champs! 200m by Evestar200(f): 8:05pm On Jul 26, 2014
tuffgongjo: you are giving me no alternative than suing you for Tribalism.
Lol
oya sue me
SportsRe: Oduduru Wins Silver At World Youth Champs! 200m by Evestar200(f): 8:04pm On Jul 26, 2014
pazienza: And did we ever stop you from celebrating your sports success?


And yes, when it comes to sports success in Nigeria, no ethnic group comes close to Ndiigbo.
thats what am celebrating and beside am not contesting with u so u can take ur anger to those who make u angry nt me.
SportsRe: Oduduru Wins Silver At World Youth Champs! 200m by Evestar200(f): 4:39pm On Jul 26, 2014
tuffgongjo: jealousy for what?I only said that so I can contribute or how can I if u are speaking Greek?
dont worry, we dont need ur contribution.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 142 pages)