Evestar200's Posts
Nairaland Forum › Evestar200's Profile › Evestar200's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 142 pages)
tuffgongjo: (¸¸.•´(=))¸.•´(¸.•=)). =))нaнaнaнaн u are one funny girl or na madam pick your choice.girle o |
tuffgongjo: make una speak wetin we go hear oo,cus no be language section be this o.see jealousy |
tuffgongjo: I guess as much clap for yourself.kpa kpa kpa kpa kpa 4 myself |
igbsam: airo, akpo oghene....ovwe wo ?aiye jobi aro |
igbsam: Oyoma!ki ikwo wen nko? |
tuffgongjo: urhobo is part of which country sef?Canada |
sirwilly1: Why na Igbo you choose? Na southwesterners you for call. Na there you hear things like "Eko o ni baje o", "Osun a daara", etc.hahaha na sport na, na igbo pple sabi attribute sports success to their tribe pas. |
CFCfan: Okagbare will not just win medals, she will win 3 gold medalsi pray 4 those medals too |
stinggy: I trust na. u go too blow Okagbare's success. I jus dey pray mak my girl nor go fall my hand sha, cos na wen she suppos blow na hin she nor dey respect hersefi pray make she nor Bleep up too. |
ewosk: oniovo nor mind dem joor, waiting for Okagbere to do us well @ commonwealth gamesyes o, 3 medals 4 our own Okagbare |
igbsam: Imoni me!ma vo?! Oniovo |
gidjah: BUT THATS AN ODUDUWA'S name n!,which is rooted in d yoruba dynasty!abeg he na yoruba!why dont u do a research on him b4 u post that? Okorodudu and Oduduru are both Urhobo names. |
Syenite: 27th? I thought it was today.is on Sunday |
stinggy: rilyna dem knw o, bt i dy wait for Okagbare medal cuz me go use both picture and logo take attribute to tribe too,. |
Nobleval: i have a mind to curse you.u fit do am so dat God go bless u |
stinggy: you do well my sister.. den too like to dey personalize successhahaha nor be small thing o, i fit say na only nairaland until i see d same attribute for BBC Africa facebook page. |
JideTheBlogger: picture of his birth certificate or idontbliv this..haha, picture of u typing this, or idontbliv |
UnknownT: Lol! Abeg attribute oh! Failure is an orphan. Ma voMe ero, oniovo |
ichidodo: [color=#1980BC] My bad.... [/color]ha! Sorry o, nor cry abeg. |
ichidodo: [color=#1980BC] Post... [/color]Divine Ejovwokoghene Oduduru |
ichidodo: [color=#1980BC] He's yorobar,are you a thief?? [/color]hahahahaha, shld i post his full name 4 u to see? |
emeogbo: racisthahahaha, racist ko rat ni, abi u neva read d first two medal thread? |
#wink#Urhobo saving Nigeria ass since 1960, nor be only igbo sabi attribute success to their tribe, make i still attribute this one to my own too. |
The match will be play at TP Mazembe Stadium |
shakol91: chilling fine. Sorry 4 the phone....hope it's not an expensive phone with expensive data....anyway God will provide another one for you... I'm still in need of that link,pls do the needfuli cant provide the link with this phone |
kingphilip: i can't hang myself because of football o no matter whathahahahaha, u will do it for Man utd |
I got mine 4rm my name Evelyn, i wanted to open nairaland with Eveluv bt some1 else has already used it so i added star to it and since then i just fell inlove with d name #Evestar# and i used it in almost all the social network have registered in. |
amakufrancis: yaok, wish u success. |
daveP: be ready for a shocker theni already knw d shocker (fourphry) |
daveP: rem u are starting afresh,so i guess it may be difficult in adapting the very first season for the Gaal.expect the gunners surprise.gunners surprise like always taking their fourphry |
tuffgongjo: I like you faith,it is good to dream but some dreams will always remain dreams.am not dreaming, is just d reality |
Goodluck to our darling Falconets |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 142 pages)
e don reach dt level? smh for dem sha