Ewoma45's Posts
Nairaland Forum › Ewoma45's Profile › Ewoma45's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 35 pages)
Ok ppl I jst dropped mine. @forkadict come nd c ur fellow heightmate o |
waxdude:waxdude leave matter. Fork own nuh do my screen anytin so urs isn't any different |
Giyazz the badoo 007 aka my face cannot be seen.dem don koba u finish. |
forkadict:yes o. Bt make I talk true, u fine sha. Sha o |
waxdude:no nw. Its uuuuuu. Waxdude is next. |
Buhahahaha. Forkadict dnt lie,did u borrow d glasses from a welder? Red frames!!!! Fork d man...same lips,wider nose. Who's next |
forkadict:forkaddict sef dey wear bottle. Which month dem born u? Make I set alarm o.....enough yabbings today |
forkadict:eyah sorry ehn. Nuh b me do u bad. Jst accept am say I b 5"9. Still on still, ur mouth na pomo like structure |
forkadict:. Forkaddict bro, 2 of us na heightmate o. |
forkadict:lol.choi! E dey sweet me o. C as fork dey reply calmly. Hope say u nuh dey cry o. Today gud o. |
Chiazalam1:my brother na jst yabs o. Forkaddict say make we yab wella bt na jst subtle yabs I dey give na. Ehen forkaddict y u nuh show us full pic na.make we c whether to yab ur yam leg abi ur pot belly. Well we fit manage d few features wen we c. All na yab o fork |
Ehen forkaddict y is ur nose so wide aka oxygen collector nose? Do u wanna suck up all the oxgen? na yab o. |
Finally! We fit hear word nw. Forkaddict, c ur lips. Be lyk those thick pomo.........is yab I yab o I did not insult u.dnt take it personal |
Morning docs,last year I was advised by a friend to go for eye test.was diagnosed with astigmatism and long sightedness.was given glasses bt they were tinted nd whenever I take them off I have these feeling as if d muscles in my eye re contracting. Wanted to knw if dat feeling is normal? |
Ewo!!!!! Trez baba .......u make me laff |
Permiable membrane's accent is so annoying. Barely heard what he was saying. |
Nepa Na only God go punish una sha |
C trez dog chain na,with him fisherman shirt....lol |
Lilian shuuuu! U nuh go shut up! Ur friend my nyansh. |
@Wo1F tell them o. I nuh quote u o .I neva ready to quench. @dannyxy tanks |
Someone on twitter jst said idris is plastering d walls of his friend zone apartment. Chai! |
ayobarmy:I have been verifying my phone number to the bba iid on wechat since last week nd they haven't sent ma otp(one time pin) |
Too many fake people.whether tayo wins or not,his reactions should send a message too all dem oppressors say "our eye don tear". All these muteness is what makes our leaders trample on us. Speak up abeg nd nuh dey form deaf nd dumb. |
Mordyb:I taya o. D babe sef wicked. She nuh wan try geh am hope. Ko da o! Bobo toh fine gan! |
Dannyxy:they re maddddt o. Nuh mind all of dem fake asss ppl. Make dem enter house nw,whether nuh be dem go first tear pesin pant. Nansense nd ingredient! |
Can someone please tell me what to do.I downloaded wechat last week,done all the necessary stuff but I haven't been able to vote.my problem is with bba replying me after verifying my phone number. I need to vote my good country ppl.is urgent eh! Tenk Can someone please tell me what to do.I downloaded wechat last week,done all the necessary stuff but I haven't been able to vote.my problem is with bba replying me after verifying my phone number. I need to vote my good country ppl.is urgent eh! Tenk |
Goitse say sometin nice nw. Dat niccur is dieing inside! Shuuuu! |
Boring date or wateva! |
Who b these 2 fishes wen dey my screen? Who dey deceive who? Dem b lyk secondary school kids. Mtcheeew. Idris u b fine boy, nuh force dat gal to talk "us". No "us" 4 una side. C goitse o. U better chop dat food. Make hunger nuh finish u. Obolo! |
All these ppl wen dey form frosh nd Behind 4 ntn ,make una jst swerve go one side. Nuh b all man b coward......tayo dey tell dem as e dey be. If dem lyk make dem dey there dey cry,if tayo enter dat room na all of dem to turn to ice water.foolish cowards. |
I swear I love tayo eh! Jj is a ffucking baby eh! Are dey madt!!!!!! Dem b werey jare. My guy u 20 much o. |
Tayo- alusa is desperate.he is a snake. Tayo is talking to d wrong guy.choi! Dis one na anaconda sef nuh b snake o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 35 pages)


?
Can someone please tell me what to do.I downloaded wechat last week,done all the necessary stuff but I haven't been able to vote.my problem is with bba replying me after verifying my phone number. I need to vote my good country ppl.is urgent eh! Tenk