Ewoma45's Posts
Nairaland Forum › Ewoma45's Profile › Ewoma45's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 35 pages)
Frankie sef dey claim papa. C dem o.mumu ppl. U b papa na e u come show when we fit dey c ur blokos 4 free.na so dem teach u how to be papa.oshi. Arrrrgggghhhh! So many fake ass ppl in this house |
Ohhhhhh! Jj go sleep na. Ffucking coward. Tayo go beat u eh,na u go beg am sef .ode buruku. Go siddon jare. All them re jst cowards. Mumu ppl. So if nt for dis incidence na so all of dem go dey odoyo dey go. cunny man die cunny man bury am. |
Lol.....c dem o.morrafuckers! All of una dey fear tayo eh! C dem hungry children! Jj I pirry u.c who wan tear pesin o.shattap there! |
Una sur say dis old man wen b lyk who drink kaikai dey alryt? Foolish old midget. Tayo bin dey ther he nuh jump as he dey jump nw. Oloshi. |
Lilian is nyc joor.....trying to appease d boys. C dat midget dey talk say him nuh come house because of money say he come show "africa" who b jj.guy swerve jare.......alusa said "am nt a motherfucker,I dnt Bleep my mother" lol |
Our boy needs do calm down o.tayo plis eh o.small small.#in tayo's voice# alusa I knw ur sneaky movements. ......c dat bald old papa....midget like am! |
Oh boy eh! Tayo na real ib boy o. Shorop! Lol .tayo dey quarrel o.chai! |
C lilian k-leg lyk my own. Sabina's tummy is very comfy as a pillow. Much love for esther |
sophiangel:. Lol.abeg ppl wen dey para 4 dis matter,una need calm down like dis babe. |
kgr28:. Oga u don chop? Hunger dey make u misyarn anyhow. |
Dannyxy:. Ewo! Waaris dis? Na scarecrow b dat? Y dey gal lyk to carry bush 4 head? Danny danny be kiaful o |
Dannyxy:. Lol, guy shey dis gal give u shit chop.....choi Iswear dis pic fit dis reply. |
Hehehe. Dannyxy ur samantha is a mother o,hope u re capable of taking care of her kid. Stew :twitter |
Zellie:. Thank u Jesus! Finally someone sees what I have been seeing eh! Over hyped beauty! She b lyk rabbit 4 dat picture |
@dannyxy,I neva still see wetin fine 4 dis gal o. Mayb cos I neva c am 4 tv. Na una I take dey watch bba dis year. See ha teeth 4 d 1st pic....abi my glasses don die.Shiela fine pass am to me o |
@guykhena....tanks man. Saved me some time nd stress |
Abeg na make una dey update.na una updates we dey use watch our own 4 here.....tanks |
[quote author=Nadia_SA1]Lagos Imo Borno Calabar Hausa Ijaw[/quote]famzer!smh. So Ikechukwu told you that ijaw and hausa re states? |
Abosede,you see I asked because you sound so frustrated and hurt that you pour out all your anger and frustration on faceless members of a faceless forum.makes me wonder if you really do take stuffs here personal.happy sunday! |
@Abosede,were you ever a victim of bullies in primary or secondary school? |
Edoblakky I nuh get strenght to read epistle pls |
How can I speak in a" language",I do not understand and have no one to interprete it to me? For me sha it is so not compulsory.I know a church where they ask the members if they can speak in tongues and if you can't they would teach you how to.makes me wonder if tongues can be taught |
No b pesin go marry security man.Why should your sister be an exemption? |
Touch |
Buhahahahahaha dis is definitely d joke of the century |
Gyaenoid here |
criously! Abegi rush cum continue jare.eku ise.bt guy i shock for u,didn't knw u wrote dis gud. |
Quite touchin.i av 2 cousins who re SICKLESTRONG nd by God's grace going to make it to d finish line.same prayer goes out to all SICKLESTRONG fellas! |
Quite touchin. i av 2 cousins who re SICKLESTRONG nd by God's grace going to make it to d finish line.same prayer goes out to all SICKLESTRONG fellas! |
-- |
Cngrats Dr Eucharia my fsb lecturer.miss endowed gan! |
Hmmm,my dad is a living testimony.went thru a lot bt we thank God for every1 who has bin able to overcome every form of mental illness |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 35 pages)
?
criously! Abegi rush cum continue jare.eku ise.bt guy i shock for u,didn't knw u wrote dis gud.