Fadinus's Posts
Nairaland Forum › Fadinus's Profile › Fadinus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 33 pages)
IbroSaunks: Oh really? That's "eewwwish" (psoto parlance) but may come in handy now! Maybe you can write a detailed outline/guide as to how we would go about it should we need toYup, i will write that asap, na ebook e go be |
SBabaJ: How Are You Coping? Kids Have Taken Over Kdorms.lol! U mean 100L n 200L boys |
[quote author=Gods-child]Lol!...Abeg no mind me jare...[/quote]lolz!ΌЌ bro |
[quote author=Gods-child]Pyguru na NL spambot software oo wey just dey ban person anyhow jor...I chop ban on Thursday & don chop am yesterday again...IBRO sef chop am yesterday, of which, no be say we misyarn...Na the thing dey see double... ![]() ![]() [/quote]oh! i see, na to dey censor my mouth b that o |
psoto: No, thanks.=))º°˚˚˚°ºнaĦaнaº°˚˚˚°º. Don't come begging later for tutorials o |
psoto: Issorai.its not wat u don't already knw |
psoto: Why me?Na u i want õ, i nor ŝäЪ¡ baba olowo or mz naira |
[quote author=Gods-child]^^^^ This post has been hidden.... ![]() ![]() [/quote]Gc sef don turn pyguguru o |
psoto:lol! do u wanna len how tu perform a safe throway? |
[quote author=Gods-child]As in, guys crazo gaan...Crazy things can't be explained nah...Cos they're not always premeditated...For instance; A stainless cup, screwdriver, scissors, fluorescent tube, pen & hammer in possession of a normal person are not weapons, but when a crazy guy gets hold of any of them! I no go wait!.. ![]() ![]() [/quote]na so bro, dem nor dey tell person dat one na |
darefestus: You think soyup lol, shuld i give ya a practical lesson on safe throwaways |
psoto:its notin dear |
Akay: I'm off to sleep. Gd nyt houseNyt Babe |
darefestus: Same here. I've heard stories of guys trying to throw shortput with the thing swivelling around mid-air only to return to its sender. Abeg, time table lo le se!lol, mayb d guy nor throw am well |
psoto: You can even start before then, if you have the opportunity.psoton, me get oppo but pepper neva rest o, shey u go raise me ![]() |
IbroSaunks: haha, having to shotput doesn't sound very attractiveyes bro but me đôή dey learn am sha ![]() |
Dahrach: I tire ooo, I dnt get d pyguru thing either ):lol, Gc go shalayé for us |
[quote author=Gods-child]Hahahhahhhaa....FADDY! You don miss...Rotfl!!!...Chei![/quote]wetin d pieguru do bro, yarn me |
darefestus: Lmaooooooo. He/it sells bans sort of.so ogbeche don turn pieguru abi |
[quote author=Gods-child]Its possible ooo, guys craze true true!...Me I no dey even carry clipper go, na so I go carry head for the 3 weeks...[/quote]bros e better dat ωay |
[quote author=Gods-child]Pyguru!...Where you dey ooo?? Please come & ban me for 6 hours...I wanna go sleep cos of church things tomorrow, but this my people are tempting with posts jare...[/quote]Na who b dis pyguru sef, d person dey sell pie? |
IbroSaunks: Yes boss! If you use blue because of Chelsea, I must say that that is loyal of youthanks ibro, that's d main koko why i use dat color n i also use d oda color because of psoto...#for d love & game# |
psoto: Hmmmmmm...Amen Dear, Team Chelsea Winning |
Dahrach: #yimu#he fit mean am naw lol! |
yemcoguy: notin much my broda, stil counting down noni, i pray we all get a fair postingwe must insha allah ![]() |
CY09: GC, thanks for asking after me...Psoto, I appreciate your checking on me.CY me sef been ask afta you o |
[quote author=son-yeah]still trying 2 figure out hw that is possible.Bros xplain further[/quote]A newly sharpend clipper blade does hurt doesn't it |
Akay: U guys should get a room.room keh! She won't try such |
Kdorms Chilling |
psoto: You meant τ̅☺ say "most times", right?nope o , hw are u doing psoto |
yemcoguy: wow, full house 2nite....all my guys and ladies i dey hail oi hail back bros, ẁêŧìή dey shele? |
Abbasufi: I GET SUPERGLUE I GO HELP U SEAL AMabba, u wan make i burst speaker ba? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 33 pages)




