Fadinus's Posts
Nairaland Forum › Fadinus's Profile › Fadinus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 33 pages)
psoto: Nope. I didn't catch you, I only heard you. You know if I caught you, you'll have been transformed τ̅☺ barbecued meat by now!Ki lon wa sey lol |
psoto: #Just passing by when the whispering was going on.Ki lo n wa kaa kiri gaan |
[quote author=Gods-child]FADDY!....#whispering#....Abeg, teach me as I go toast lady in your dialect...Please!...Help me with; 'You're the sugar in my tea'...'I love you head & neck'...'I joined Nairaland because of you'...'Anytime I see your username, my heart goes GBAM!'...You fit add more abeg....[/quote]Lol! No problem bros, i go arrange am now |
![]() princessmia: beta! |
Harrypoter: May d Almighty help us all as we all get posted 2our various places of service...........Ђŵ u dey |
Harrypoter: May d Almighty help us all as we all get posted 2our various places of service...........Amen õ harry |
psoto: I think e dirty pass that level sef.Make i seal my lips then |
psoto: Can someone please use ariel, jik and hard sponge τ̅☺ wash this guy's dirty mindLol! E neva dirty reach dat level na. |
psoto: Of sleep!Of sleep of cois, jst dat it reminds me of sumfin similar |
princessmia: I will soon deny u º°˚˚˚°ºĦ! Asu simi ti renuOtam eyin saa happen |
psoto: Lady P, just keep drinking then you'll go for 5 rounds of sleep!#5 Rounds# hmmmmm! |
psoto: See what this guy is saying again. E be like say you wan help GC carry hin cross!Abegio, i nor wan carry anyfin o |
[quote author=Gods-child]....#coughs#....Kohhu! Kohhu!!....[/quote]Bros tank God u woke õ, dem been wan wash deir sometin come pour ƒσŗ üŗ face |
psoto: Nah....You can't afford τ̅☺ faint when we haven't even started. Can some please help me slap him back τ̅☺ life?!?Oga GC, stand up na, dem go slap u o |
psoto: Just don't say I didn't warn you.Psoto notin deyy happen jor |
psoto: Mscheww...I always knew this silent and dangerous one too was against me. I pirry you, I await the day he'll sell you I̶̲̥̅̊n̶̲̥̅̊ your own language.i trust Oga GC, he nor fit try am o |
psoto:GC baba, #thumbs up# nor wory i go teach u more. |
[quote author=Gods-child]Bro, na lagos be that for you ooo...Na there you still wan serve??[/quote]Yes bros, i fit cope, am kinda used tu it |
[quote author=Gods-child]Me dey ooo...Cool as usual...How your day boss??[/quote]Stressful bro, been go out, d hold µρ nor b small |
[quote author=Gods-child]Viewing this topic: peetash, lippyrat, fadinus(m), azeezhy(m)..... PEETASH...I hail ooo! LIPPYRAT...I greet una ooo! Sir FADDY!...Na your boy ooo, I remain loyal sir! Good evening sirS!!![/quote]Gud evening Honourable GC, am at ua service too õ...hw far na |
psoto: I know its I̶̲̥̅̊n̶̲̥̅̊ that particular ministry I'll find you. Shior! Have you forgotten he is ♏v̶̲̥̅ son?Ishorait o |
psoto: I know its I̶̲̥̅̊n̶̲̥̅̊ that particular ministry I'll find you. Shior! Have you forgotten he is ♏v̶̲̥̅ son?Üŗ son na agbaya o |
psoto:*shocked* How u take knw say na chuks, u don see him parole...jst a tot o |
psoto: Talk true say wetin??i đôή seal my lips o |
psoto: Just woke up from a thirty minute nap that felt drug-induced!U berra talk tru |
princessmia: [color=#007700] [size=16pt] NYSC! [/size]Lol! Abi o |
CY09: When Yoruba's advertise their goods they advise you Wat to do with it, E RA BREAD E PO TEA, E RA OGEDE E DIN DODO, E RA ISU E GUN IYAN, What if its CONDOM?e ra comdomu, ke fi bo ara ti eba tin se ere gélé, ejowo ema sè lo awó la saan o |
Dahrach: Good Morning house..hope u all enjoyed ur weekend..Happy new week nd happy new month..thanks for d gift of 20pages 4rm Thursday til Monday..una try...no be small..am glad to be back..sorry, i left witout informing u guyz.. didn't plan it..its a long story..my PDP ladies..i dey feel u ladies..always representingWelcom back sweedie, i kinda missed ya |
psoto: Abegi, na so you talk A̶̲̥̅♏ before? Mschewww...Psoto u dey hiss for me abi, ti mi ba gba e mu lasan...issorai o |
dlex21: 1. Go find work nahNor ΰę× boss, e maa binu |
[quote author=Gods-child]#crying#....huuu...hu hu hu!....wuenn...en en en!...Yeeee...ee ee ee! I don't know what's wrong with me again...As in, I just love this House...You guys are the best that has ever happened to me in recent times!...I wish I could come to your place one-by-one & start hugging you...You make me go 'gaga crazy'...You dey do me 'strong thing'...I feel like I'm 'flying over the moon'...I feel like 'juju dey worry me'...See, I can go on & on but I'm running on low battery right now... I give all Glory To GOD for making a member of this Happy Family... Good Morning House.............#CryingContinues#[/quote]Gc nor cry jor, u b strong man o. Gud morning tu you |
psoto: Okay now I get.Psoto u don stat dis early mormor õ, dlex wetin i mean b say 'we nor get work' |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 33 pages)


