Fairfax's Posts
Nairaland Forum › Fairfax's Profile › Fairfax's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
I_am_Sylva: i didn't say LEAVE ME i said LET ME BEi saw sumtin i knew shud be corrected nd so spoke my mind,i dnt knw if nl has any rule against freedom of expression. |
I_am_Sylva: aunty fairfax i av included his name.. Pls let me beunce Sylva,i wsnt holding u bfor.~smh~ |
odizeey: if u want to follow ur rules follow,dnt put him in d nxt one if he does live up to expectation. According to ur rules. But dem dey comot person 4 hall of fame? Abeg mk una answer meabeg help me ask o,i no fit shout,i no get voice.he already earned it,except Sylva has his own hidden reason |
I_am_Sylva: The hall of fame has already been uploaded{s[m]h} |
@all,sumone's name is missing frm d hall of fame list-"Trafford"-hv we all fgttn d help he gav for d once unadmitted peeps,d epistles he wrote jst to kip us updated nd his encouragin words.even thou am mad at him ryt nw,i still fink,he shud be given sum credit.he has dne well.@sylva-do ur job well k |
Affrey: *Listening to music* jason derulo the other side.hey fairfaxhi Affrey,op u r gud? |
Asakel: Hmmph!k,sleep well.i'll soon go bck to bed.@Tunechi,i wud pretend i didnt see ur past posts |
Asakel: Diz wan wey M'lady kon shew faze diz time ov da nite.ntin rilli,jst woke up nd decided to check wat's goin on here |
Holyrule: @fairfax, stop hiding. That time we spoke, na journey i dey then oh. Lolhide ke? |
Gudnyt ya'll |
Asakel: Dat wan iz stwong.nl changed my post,dat ws nt wat i wrote |
Asakel: Izi nite awredy?tanx dear,it's been a wow nite.tanx to 3guys-bigups to u all esp u.wud see more of u at uniben.as for dose wishing me sack....hmm.......i comment my reserve. |
odizeey: no its nt admirable o,u u n asakel must go honey moon dey watch us with tv for one week as we dey do our tyn for dis threadzealosy!mind u-Asakel nd i dnt do incest,u hear |
Sleeping tins on my mind-dnt wanna go to sch late tomorrow,avoiding our Principal's problem |
Asakel: Ofcos u did.d head get hole o,water hang for d hole sef-i no fit balance well@Odizeey,ur head na water tank? |
odizeey: i said if. Richiez is coming ooya knot nd bolt urself,chang topic-uniben is an admirable sch |
Hmm.......av nt done dis for a long tym nw.seems am still gud at it-Odizeey!Ditrix!u nd i knw i won na |
Asakel: Oga kip ur head well abeg. U dey block TVlol-cinema tv |
odizeey: if im a baby diaper,den ill go under ur legs cos u r my babyoolala!he agrees.baby diaper also known as Odizeey.as for me,am nt a baby. |
odizeey: i no b ogadigwe o,abi u knw am?*breathes*fank God u didnt fget ur name |
odizeey: dey laff for corner oyea,its funny,seeing d wheelbarrow helping u lift ur head |
odizeey: r we to laff at dat?u r to fink abt ur lyf-hw does it feels to be a baby diaper?oya!Odizeey!enlighten us |
odizeey: abegi,u c na u dey gv excuses n i dey gv punches for head,o girl ur head strong o,chai,dis is hammer head of horror,abi HEADITH,chaidnt tell me ur head is dat big-i can understand-Odizeey plus Ditrix-u dey try o-oga wheelbarrow,help Odizeey lift him head small |
odizeey: woman wrapper go meet ghostie joorehn?u no fear?ehn!baby diaper!am talking to u |
odizeey: dats nt english o,na pidgin,so u no gt point dere."you"-english,"been"-english,"think"-english,"say"-english-all can be found in d english dictionary.mr stabilizer,oh sorry!distabilizer,ehm,bring ur pidgin dictionary so we cud check dat phrase |
Ken excel: my broda d tin tire me o..bt seriously dat was wat fairfax said..bt was an implied meanin,so trust me na,i notice amreporter of direct statement!who asked u-itk-go learn work jare |
odizeey: filling bottle abi,na u still tlk joggling, i been thnk say na mistk o"u been thnk say"chai-English!!!-giv sum persons a second chance |
odizeey: u n ditrix abi, qat r u ppl up todnt mind dat ur troublesome sef,its a gud tin he knws he has met more dan him,he jst had to hide his shame by cming in Odizeey.i'll jst chill to see wat a day old Odizeey has to offer*joggling nd giggling* |
Asakel: Mmm!dnt rilli knw,maybe a gud feeling dat ASUU will soon call off strike |
Ken excel: maybe dem just recently buy her babysitter so she no knw hw she go take pass d msg..i see....no probs bro i dy wif u..story!ur talk mak Ditrix filling bottle fall for ground |
Beezally: Ditrix aΩ̴̩̩̩̥d̶̲̥̅̊ fairfax hmmmmmmdnt mind us o |
ditrix: women will always b women.babies will always be babies-Ditrix stop crying na,*spanks him hard* |
