Fairfax's Posts
Nairaland Forum › Fairfax's Profile › Fairfax's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
Asakel: Lol!tanx dearest Asakel |
Ken excel: hahahahahah..wait oo.if evrybody talk say na u truly win..u no go ask urself whether na true?lolz.una no shame-2 to 1,i still dey lead |
Beezally: the moderators are on the look out ou r ryt dear,mak i hide under Ditrix babysitter |
ditrix: bro u too much joor,wen ur fite come i go support usee as dem dey push each oda for fire*ajada* |
Ken excel: hahahaha..usin my muslim mind na u win..bt usin my church mind na ditrix win and i be christain...so na ditrix win amtaa!jst cos i punished u by asking u to mop d ocean.viewers-pls who won,ogaDitrix OR missFairfax |
Asakel: Lol!u r there |
ditrix: if u r d mummy im safe*just passing by nd joggling*hey u!dnt cough dat out again |
ditrix: dat one is fake ken abeg who win@ken,use ur muslim mind,who won? |
ditrix: hmmm, na pap dem gv u wen u dey three months. Na question onah,na u na-dnt worry my dear,u were nt neglected.u will taste mama's breast milk wen u bcum an adult k,dnt fink mama adopted u-dnt eva think dat |
Affrey: And now for the *echoes* bang bang the winner of the WWW championship for tongue wipping goes to the beautiful miss fairfax.WAOH!*using my world cup to hit his head*u knw urselfffffffffff |
ditrix: Failure is the condiment that gives success its flavor. C ppl wen like failure oehn...ehn-u've been viewing my profile nd reading my signature.oops!u cant _oo me here |
Ken excel: no worry i knw wenti dem dy do dis kind ppl..u wan mop ocean?ans me?na watin u go do dis nite if i hear dat whisper again*continues joggling wit Asakel's sledgy nd d biggest hammer* |
ditrix: if i catch dis gel ehn. Me wen ft born u<lolz>pls,dnt cry o,baby fud is finished.lemme hurry nd mak pap bfor u start to cry.see me sef,cry joor,aftall,if u no cry wen dem born u,dem for no bath u.*winks*if |
Metaphycist: Oyah sorry oooo I need dat teleportatnnw u r talking |
Asakel: Viewing this topic:i see u too,jst hving fun wit my 3month old broda,Ditrix. |
ditrix: dis gel dey form stroker wen i stroke u unawares ehn ,n btw copy my 2go username for ground cos u for no dey use multi tasking fonent to worry dear,my multi tasking fone can add u immediately frm dat post,am vry sure dat ur low technology fone can do dat too...ryt? |
ditrix: u wan tell us say u don buy tecno nw abi,cos dem just pity dem gv dem lisence,tecno p3 for dat mata.guy!where did u attend primary sch-hw is multilink related to tecno?lolz.pls dnt tell me u r using tecno....oh!i understand-dnt misuse d lisence o |
Metaphycist: I really find dat hard 2 believe cuz dat amount cnt even buy d get engine.ehn....ehn.....didnt u see my post afta dis one-its dis one u wanna deliberate on-said am nt sure wit d amount bt ws tld dis morning-no more blackbery dat will tak u to pluto |
ditrix: lets kill ourselves on 2go my i.d-odizee910,or cnt ur fone download 2go messenger?i'll add u wit my multilink fone.it can whatsapp too,it can also ping if u want my trouble in pinging form. Doc-misssssssssssssssssss-i see u |
Faith93: u for call me nw..mk I join u!tanx jawe for ur care nd concern |
Ken excel: Hahahahahaha...d guy d use d oppouturnity xplode oo....d guy d make hay while d sunshines..at all |
ditrix: com oya dey joor,i no sabi stroke again sef,ur dry stuff don run me comot for markt,mk i no tell u wetyn d-don tell mc milky oso ironic-u mean my terrific stuff dat makes u speechless |
Faith93: lol..me sef taya o...mayb she made a mistake sha...fairfax dear..ow was ur day na?my day ws stressful bt okay"work!work!!work!!! |
ditrix: chai dis gal don finish me o,mk una call ambulance"ambulance"?mak dem use -ghana must go na- |
Holyrule: do u know wat ur saying. Do you know how much a jet is. Maybe u made a mistake wif the figure.maybe i made a mistake wit d figure,jst maybe,bt i ws tld dis morning-u can imagine- |
ditrix: ugwu u mean. I no dey tk dose stuff,too cool fr dat, bt i no run yst just dat u were so dull n boring dat i hd to sleep off.using touch light to find ur trouble in d sun.oops!cant see it-so zero rating:p |
ditrix: Whr dat gal wen wan find ma trouble againryt behind u boy joggling wit Asakel's sledgy nd a hammer |
Faith93: me I jst dey tok wetin I hear....no b sey I dey fear..bt dis ASUU strike na pure nonsense o...I can't even place my hands on anitn..jst hum doin nafn....affrey cum teach me dis ur language nana rilli pure nonsense.u can imagine!ASUU president jst bought a private jet worth 5million naira while most students r home doin ntin.he(ASUU president)rilli cares for Nigerian students.dnt u fink so? |
ditrix: Listening to solo kings nw,akpevwe.u don go drink malt nd pumpkin leaf tak gather strength abi afta u run yesterday.btw,its fairfax nd nt fax-dah-! |
@Ditrix,kkkk,so u cud bring enough back-up ryt.its understandable |
Asakel: They will pity 4u o.tell him jawe |
IKJ66: i pity u ooo...ehn -u wat? |
Doc-misssssssssssssssssss-i see u