Faith93's Posts
Nairaland Forum › Faith93's Profile › Faith93's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 30 pages)
tsleazy: hmm...faith this ur issue is becoming serious/personal, why dnt u guy sort it out in private/2go...we dnt wanna see a serious e-fight here...#just sayingabeg o tsleazy...d tin taya me..nd deres ntn personal o..abeg |
IamTitanium:no b onli toast na bake...nd as for u odizeey..shame on u!..I thought u were dis Christian guy,with principle..u for broadcast am for news na..girls beware of SOME of these chewing gum guys wen dey find gel to chew.mmtschew! |
odizeey: ur jokes hv no effect on me again,i toast u,u nor gree,i don even delete u for 2go sefok. |
odizeey: wat is ur own nano vex o..am onli joking! |
chaarly: ℓ☺ℓâIit |
odizeey: Area! Hey! Area!! Hey!!. Obobi i troway double backflit for d zone. I hailabeg tk am easy.m.mk d tin no too dey obvious ! |
Na so e dey start..chaarly nd pokemon...lolz..kiddn tho# |
Pokemon43: Guys i heard ASUU will meet nd delibate on d d new proposal by d president tomorrow,so lets hope nd pray it will be over 2morow.nd dat unijos branch of ASUU say dem no go gree for dis new one wey bros jona talk.wat I want to hear is ASUU has finally called off the strike...cos all dis "I heard".."Dem sey"..don taya me! |
Ken excel: Gud mornin allmawnin Ken, wats rong? |
Pokemon43: mouth for where i'm just dey seek attention.true! Pokemon43: fynok good! |
Sylvalord u gt mawt ooo..if I catch u ehn! |
Pokemon43: good mawning ma'ammma ow u na ! |
Good mawnin evrybdy! |
[quote author=I_am_Sylva]shut up![/quote]dats rude!more ova she wasn't talking ![]() |
Holyrule: Who's wif me. I want to make a midnight prayer concerning this strike(ASUU)? Oh Jehova El Sabboath!, Elohim, Alpha et Omega,... We cum before THEE dis night, with our humble prayer....to be continued wen i hear an Amen Echoinglolzzzz! |
Ghostie: HI Neva knew ghost gt hungry...uhm find sumtn chop. |
Ghostie: Mornin Faithow r u? |
[quote author=I-am-Winner] Viewing this topic: Faith93(f), Doc_Miss(f)... Goodmawnin Ma(s).. |
Pokemon43: Good morning friendsgood mawnin poky baby..good mawnin err'bdy. |
Profemmy001: Good every1, I've been unable 2 visit d thread bcoz I was on duty at the just concluded RCCG November Holy ghost congress, nd I gah 2 admit dah I heard "a sound 4rm heaven". I knw m still goyna be admitted viz year, no matter what. My bosses, I hail o!!!amen!!...it is well. |
Pokemon43: o God harken to d cries of ur innocent children we have been punished by fg nd ASUU in our quest for knowledge,we were punished for no just courseamen! |
Holyrule: thats ASUU strike finally breakin everyone.
|
U go fear eclipse of the sun!
|
Sum of una be (spy) una go jst cum quickly hide for guest..survey owva Dem don reach for the thread..if to sey una c pple una for post..bt becuz pple no plenty una go run! |
|
Pokemon43: my sister d thing still tire me ooo,person nor come know who to believe again.i pray things work out well between them make ASUU call of d strike.amin,.lo ruko Jesu la gba du raa ! |
Pokemon43: hapi sunday deariepoky baby u sure oga GEJ go take action tomorrow abi na mawt him jst dey make |
Happy Sunday to y'all! |
odizeey: i gentle,na so we here,joa dey meet dem on monaiit! |
odizeey: gud evening maowva na..I hear sey Dem go soon call off strike ..shey na stale? |
Una good evenin o! |
Asakel: Hap'New Month Faith.same here dear! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 30 pages)
. 

!

(spy) una go jst cum quickly hide for guest..survey owva Dem don reach for the thread..if to sey una c pple una for post..bt becuz pple no plenty una go run!