Falajuro's Posts
Nairaland Forum › Falajuro's Profile › Falajuro's Posts
There is a financier I know of, 0706 868 9776, who will not charge interest rather a percentage of whatever the business is, genuine business, that is. And usually it varies between 15 and 30%. |
I cannot really say anything now, except that your prices are fairly on the high side. However, I will wait for the pixes. Thanks for the info for now. |
How soon are we talking about? |
Na how much bros? Is this LHD or RHD? What Year? |
I dey see 3.2 bros |
Hey bro, how much i fit take get one Range Rover Sport Supercharged, 2011 to reach PH? |
How much is this ride bro? |
Range Rover Sport Supercharged, 2011 and Passat CC, full options 2011. Prices - delivery to PH |
I want a Range Rover Sport Supercharged 2011 delivered to PHC. How much will it cost? |
Poster, for how much can I get a Range Rover sport Supercharged, 2011 delivered to PHC? I need to know ASAP to enable me plan ahead. |
Can you bring in Range Rover Sports Supercharged 2011, and for how much including delivery? |
the ride no bad o, BUT the price still too high |
All of una just dey hot like banger wey want to explode If the time reach now to make decision (Voting), we go dey think of survival (sustenance) first. And na this one be the means wey e simple pass: no blood go troway, you go feel happy say you don do something, e.t.c. (Lanre, thank you for as you come take summarise the sickness sha) Now na to look for solution; dem say one man, one vote. How many of una go fit keep to this for here? Na home and abroad I dey ask so? ![]() |
Bros, The price is high o! The car na inside, the outside no too fine like that. No be say because them never wash am o. Na just the shape. If na like 3.8 - 4.0mn, dem go buy am for the condition wey you state so. ![]() |
Mobo-Dobo-Robo-Lobo-Hobo-Jobo-Kobo ![]() Na only you draw these flaks to yourself o! You don make brothers, now Sisters do hear O! ![]() Make you no put this kin thin here again o! ![]() |
Baba, I beg show us more pictures of inside and engine. No forget the mileage o! From wetin I see, I fit try 800,000! |
Richie, I no dey home now sha, but if you go hail for 15k, then you fit put am on standby. But I go need you to provide the receipt o! Or any other documentation. |
Mobo, At least 60% of the conributors here for this your post know your style, and dem no too like am. So, make you try respect your country women more, even if dem be devil´s re-incarnate(s)!!! I no force you o, but try to love your country more, even though ground never level for us like Akata, Ame, Germo, Iti, Indo, Singa, e.t.c. Make your love for London no blind you to your "realidade", even if you decide to bleach your mind (and not your body like that othe bros - MHSRIP, Amen) you still be niger (no be nigger o!). If, and when you kpeme, you go still reach home o! Apart from se-ex (the common thing), woman na your life o! If dem bad, try your best to correct, if possible change them: na for your own good! |
Listen, I am no perfectionist! However, wey we dey primary school, we read for "Reader" say NO CONDITION IS PERMANENT. I no know how many country you don reach for your life before you dey conclude! Dem say who waka, dey see! First of all, make you take care: the coins wey you take from the babe no dey good; that na wetin go even make your life dey more miserable forever. I no say mke you believe me. You for no agree to am in the beginning; I still know say na who wear shoe na im know where e dey pinch. Secondly, your experience fit don be say na only the bad ones na im you dey meet; e no mean say you get bad luck or na home trouble!!! E get the kind choice wey every human being get. E fit be say you dey attract these kind of women because of your own style. Finally, Black American o, Black Italian O, Black English o, Black Nigerian o, as you class them woman na woman!!! Na we go manage them. If you no too dey overly ambitious during courtship, you go fit steer the mariage SHIP. But, once you dey "show" during courtship, na im be say you don plot your graph be that, and na for the kind result wey you dey get so. Na woman born you o!!! You get sister?, and I know say you go don cash another girlfirend now. Make sure say your Aunt no see this your story o! ![]() |
I really like this, but that the last price? I may be wrong, but I really think it should go for 4.45m! ![]() |
if you really need some sincere advice, let me know! ![]() sergeantstone2001 AT yahoo dot com |
sergeantstone2001 at yahoo.com |
stop calling her! |
* NSE DG under investigation based on petitions, * Two elder sister companies enjoy good price fluctuations, fairly steady, * The "strongest" of the Cement companies in Nigeria is approx. 75% captured, and being re-moulded into , * Possibly >30% influence on the Stock Exchange daily, positive or negative, HOW BEST CAN I CONTROL THE GOVERNMENT, AND BY THE COUNTRY? Watch out for the next president; landslide victory, possibly 92% like in a sister african country ![]() Vacancy: President wanted, must be YOUNG, EDUCATED, IKOBA EXTRACTION, FIT FOR "ROTATION", FINANCIALLY INDEPENDENT , E.T.C.N.B.: Applications to be submitted on or before May 29, 2019 ![]() |
Bros you fit show the picture of the back seats? |
Bros where the ride dey, na Lagos? |
Could it be because you knowingly have the express permission to lay both women? ![]() |





