₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,070 members, 8,433,943 topics. Date: Thursday, 25 June 2026 at 11:12 PM

Toggle theme

Falomo211's Posts

Nairaland ForumFalomo211's ProfileFalomo211's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 28 pages)

TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 12:26pm On Aug 05, 2021
DownChelsea:
He should stop doing WHAT HE LOVES TO DO?




NAAAAH FAM!



The cruise must continue.








Who deyyyyyyyyyyy.
Breeeeeeeeeet
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 12:21pm On Aug 05, 2021
Abeg make whitemoney stop to dey cook sef make everybody find Wetin him go chop wahala for who no sabi cook dem no appreciate am
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 12:18pm On Aug 05, 2021
e be like say na this maria wan continue were erica stop?
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 11:33am On Aug 05, 2021
Gbegirsoup:
This beauty!
You dey show me.throwback picture bring recent picture
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 11:31am On Aug 05, 2021
Gbegirsoup:
Na vex!
Old woman grin grin grin grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 11:30am On Aug 05, 2021
CSTRR:
Yes na.

Most of Dem don't have good personal hygiene at home or even home training for that matter.

It has followed them to big brother.

Wetin dey pain me be say I was eating while watching this nonesense and hearing poo.
No vex its all they can offer as content its wat you sub for blame it on biggie
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 11:28am On Aug 05, 2021
Gbegirsoup:
Maria beauty choke Dem haters... cheesy grin grin

No bleaching zone!
Why ur fave throway food??
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 11:27am On Aug 05, 2021
Gbegirsoup:
Maria beauty choke Dem haters... cheesy grin grin

No bleaching zone!
Which beauty? grin grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 11:16am On Aug 05, 2021
Gbegirsoup:
I don talk am before sey even at age 80, maria will still be finer than y'all female faves... cheesy grin

Inject that.. Old age isn't a curse!
See face like who don born 3 grin grin why won't these people be boring when biggie go pack old people wey don live their fun life for past grin angry grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 11:13am On Aug 05, 2021
Tranquility2345:
I don’t like Pere’s personality but I will vote for the guy whenever he comes up. He’s trying his best to play the game. Unlike all these other people wey dey on family vacation, eating and singing kumbaya everyday angry
grin grin cheesy cheesy grin grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 11:12am On Aug 05, 2021
Gbegirsoup:
Houseboy get children too na, E no mean sey him no be houseboy. grin grin

Your fave na houseboy. Na only am dey do all the house chores while my fave and his other children cross leg dey gist and cruise... cheesy grin
Una sure say this maria never enter 40+ see face ahn ahn grin grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 11:07am On Aug 05, 2021
DownChelsea:
Na breeeeeeet you for talk
grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 11:04am On Aug 05, 2021
DownChelsea:
WMG



Who deyyyyyyyyyyy.
We dey here
SportsRe: PUMA Terminates $2.7m Contract With Nigeria Over Olympics Jersey Saga by Falomo211(m): 11:10pm On Aug 04, 2021
aminulive:
POLITICSNIGERIA.COM


https://politicsnigeria.com/breaking-puma-terminates-2-7m-contract-with-nigeria-over-olympics-jersey-saga/
Read along the lines you go see say somebody don loot money somewhere
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 11:08pm On Aug 04, 2021
Wait ooh no wager task this week??
PoliticsRe: FFK's Ex- Wife, Precious Chikwendu Arrested by Falomo211(m): 11:06pm On Aug 04, 2021
aminulive:
POLITICSNIGERIA.COM



https://politicsnigeria.com/just-in-fani-kayodes-ex-wife-arrested-photos/
All the best to FFK and him wife las las Una go dey alright
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 11:03pm On Aug 04, 2021
I need to send email to abeg make e come sponsor our thread we get unlimited content cheesy na sponsor remain
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 10:57pm On Aug 04, 2021
AmazonTopaz:
Get lost grin
You reason my matter this night I no go forget you for this thread I don mark ur face grin grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 10:55pm On Aug 04, 2021
AmazonTopaz:
Get lost grin
Get inside grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 10:55pm On Aug 04, 2021
Biggie should put everybody on for eviction next week I wan see something grin grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 10:53pm On Aug 04, 2021
AmazonTopaz:
Sharrap and watch the show or go find porn watch since na that one dey pain you
Abeg shift
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 10:50pm On Aug 04, 2021
AmazonTopaz:
What is you obsession with the knocking if dem knack na shameless men like you go dey drag the lady for inside leave the boy.

If porn dey hungry you enter porn site.
Sharrap you see me drag any ladyhuh Abeg rest
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 10:50pm On Aug 04, 2021
Brownsun:
Let’s go and sleep biko
Nothing is happening sad
Wetin you dey expect before??
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 10:49pm On Aug 04, 2021
Angel on green light sotay the light no get battery again shame on bbn season 6 housemates except my able odogwu
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 10:48pm On Aug 04, 2021
Lockdown housemates I hail una ka3na don chop 5seconds knacking from praise this time.last year
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 10:45pm On Aug 04, 2021
TheEnforcer:
Looks like Sammie is the least attractive. Even the Whitemoney guy is too fat and short.E com get humbug too
Rest
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 10:43pm On Aug 04, 2021
Futuremom:
me oo grin
Hi!! grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 10:42pm On Aug 04, 2021
Anything whitemoney do na styleee make una chop am like that
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 10:41pm On Aug 04, 2021
Dannyxy:
but why you too like to dey support ment housemates emily?, like, is it a saviour complex or something?.. I already knew you were going to pick angel grin
Na housemates wey ment she dey like?? grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 10:38pm On Aug 04, 2021
Goddyss:
That Smeagol with nose earring can't get upto 0.5% vote
grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 10:36pm On Aug 04, 2021
ThunderSwitch:
Anyways Goodnight NATURAL KING BOMA!!!
SUGAR PAPI WITH SENSE!!!
A TRUE LEADER!!!
Peleeee
TV/MoviesRe: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 10:35pm On Aug 04, 2021
Kayode: 99.5%votes
Arin : 0.5%
grin grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 28 pages)