TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 8:33pm On Aug 02, 2021 |
Tatiana4u: I dedicate this page to my Angel. Cheers to the realest babe!  You no get the breast wella the breast in this picture is standing now |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 8:32pm On Aug 02, 2021 |
Why all these people dey shout whitemoney is already covered mke una go vote Abeg oooh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 8:14pm On Aug 02, 2021 |
Dem go see vote on Sunday dem go bend Whitemoney you too much!!!!! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 7:55pm On Aug 02, 2021 |
CRUISETOPIAVP: White clowns I repeat again, if una no top with at least 70% with these 1%ters, then una no reach at all. Don't even dream about winning.. The fact that they are just four sef. You dey yarn dust |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 7:37pm On Aug 02, 2021 |
I just give whitemoney all 100votes make una go vote Aneg let's shock dem on Sunday
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 7:31pm On Aug 02, 2021 |
What time is voting going to open |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 7:29pm On Aug 02, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 7:26pm On Aug 02, 2021 |
riveram: Why this noise about whitemoney up and down. Abeg, guys nthe game just started. What's special about the guy sef? Is your ass pained  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 7:22pm On Aug 02, 2021 |
Abeg shey voting don open my hand dey scratch me to vote |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 7:20pm On Aug 02, 2021 |
nooker: Na wa. Since neither Angel nor Maria is not up, who will I vote for now? Whitemoney |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 7:20pm On Aug 02, 2021 |
Broobembem: Less time for Banting and argument.
Poll crashing is that target. I don dey find you bro oya oooh Make we go vote abeg |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 7:15pm On Aug 02, 2021 |
Abeg whitemoney geng make una no sleep oooh let's vote Abeg |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 7:14pm On Aug 02, 2021 |
Froshloaded: Thank you maria
Whitemoneyyyy gang let's crash the polls Work don start I don do all my votin Registration yesterday let's shock them for liver |
Politics › Re: Bemused Osinbajo Watched Helplessly As Buni Refused To Obey Directive - THISDAY by Falomo211(m): 7:08pm On Aug 02, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 7:06pm On Aug 02, 2021 |
Abeg oooh mke biggie no do that kaisha shit with us this year oooooh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 7:05pm On Aug 02, 2021 |
That crazy pere go nominate whitemoney but him go see our hand  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 6:54pm On Aug 02, 2021 |
lajid: Threebear see your Maria, 3   |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 6:47pm On Aug 02, 2021 |
tonididdy: Boma will win and pick angel as Deputy.
... HoH go receive anointing every gaddamn night   |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 6:45pm On Aug 02, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 6:45pm On Aug 02, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 6:38pm On Aug 02, 2021 |
If this niyi win who will pick he is not that close to anyone |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 6:33pm On Aug 02, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 5:44pm On Aug 02, 2021 |
Una dey disrespect the money gang here I go like make we do poll Una go know say the love for whitemoney no be smalls opoooor |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 5:32pm On Aug 02, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 2:51pm On Aug 02, 2021 |
zexy2030: When u see a large nipple and a sagged breast...she has been over sucked.  ewoooooooh thankiu oooohh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 2:46pm On Aug 02, 2021 |
3RNEST: Chai princess don suffa for ur hand..
I Know say Kayode no like princess.. That last week too boring abeg even the housemates just dey sleep like olosho wey no see customer  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 2:44pm On Aug 02, 2021 |
zexy2030: [/s] Stop it, it's overused. When you see a natural sagging breast, d nipple faces a direction, which I won't tell u, so u won't suspect ur virgin gf. Talk am na |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 2:43pm On Aug 02, 2021 |
3RNEST: U smoke o.. can u imagine,
So princess no dey important ba.  I no talk am oooooh  But we gats save the show from boredom mke those people wey get interesting gist and content Kayode should bless them with camera time the rest should show maybe when they are doing group task |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 2:39pm On Aug 02, 2021 |
3RNEST:
I tot I was the only one noticing it..
Wicked Kayode. Anybody wey wan dey bore us make camera forget them for house As I dey like this watching whitemoney alone don do me I go laugh even learn somethings |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 2:11pm On Aug 02, 2021 |
Lhimeet: I thought she told Cross that she doesn't even want to be friends with WM after yesterday matter? Why is she concerned about WM behavior towards her if she doesn't want his friendship?  Dem wan start another erica and laycon saga again nawa oooooooooh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 2:10pm On Aug 02, 2021 |
Demnan: Ewww... Cross just blew air onto the milk sachet with his mouth. Saliva fest Na you know ohhh  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 1:58pm On Aug 02, 2021 |
drake49: This Arin dey annoying. With her mouth like fowl yanch.. Btw, wetin dey worry these housemates? They are forming ITK, like they know the full show and can predict biggy. Secondly it’s disgusting seeing them always talking about previous seasons, comparing and talking about fans. They don’t have anything interesting to discuss. Mtchewwww Seriously yesterday before the eviction some where arguing about the last year eviction very boring talk dem no get better thing to talk |