Fantasygurl22's Posts
Nairaland Forum › Fantasygurl22's Profile › Fantasygurl22's Posts
1 (of 1 pages)
na wa o e just belike say I dey watch suspense, horror, comedy, mystery,plus romance alltogeda... nice one op.. definitely following |
awww madam bibi thanks for d mention in d previous chapter.. but ion like what ure doing to dupe o.. and wetin dey do sly ni.. na him be emotions o.. only him na feelings.. he shud put his mumu act together..nd ion trust that Annie o..Dupe sef na wa na she be mrs selfless o.. madam bibi abeg do somefin.. I still love ur story nd am following till d end.. patiently waiting for the next update.. |
[quote author=bibijay123 post=51670537]Lol I am fearing for u o yes o do u think am in danger too? if she try nonsense I will just takweando her ass. make she no carry me play. I no be Dupe o |
ooohh dis kind of update that is doing person tortori.. nice one madam bibi.. there is one funmi that packed in2 my compound last night.. am suspecting her.. bibi gimme shark's number lemme inform him#teamfreedupe# |
aaaaahhh sentence to death ke.. pls o bibi you have to sentence her to unhang o.. |
wow madam bibi I must say ur work is astounding.. pls keep it coming u got me hooked, line and sinker |
1 (of 1 pages)
awww madam bibi thanks for d mention in d previous chapter.. but ion like what ure doing to dupe o.. and wetin dey do sly ni.. na him be emotions o.. only him na feelings.. he shud put his mumu act together..nd ion trust that Annie o..Dupe sef na wa na she be mrs selfless o.. madam bibi abeg do somefin.. I still love ur story nd am following till d end.. patiently waiting for the next update..