Fasterboy's Posts
Nairaland Forum › Fasterboy's Profile › Fasterboy's Posts
oga! u com 4get tell sweet side of the game. na now we chewing gum turn bitter u come remember sey we dey here. carry ur cross gio. ![]() |
post ur comments dude |
guyz! let's discus these ladies who always 16yrs. today, she is 16 3yrs to come, she is still 16 |
una no dey tire? anyway, una mama say me i beg una me una liv them alone |
these poeple are coat of many colours. they say sweet things and act the other way. one easy way of getting them is through their phone numbers. at least we can involve the service providers to give use their exact locations. but no number has been posted yet |
If local businesses can not work for us, let's share some businesses we can do in the international standard like foreign stocks, bonds etc. |
all dis ppl weh chop their skul fees sef. see hw una de talk i fit be una president o |
all dis ppl weh chop their skul fees eh. see hw una dey talk. i no fit be una president o |
not a healthy debate man |
how often do u tell her that four letter word? |
girls are wonderful people to relate with. yes, to me they are. but as many as they are that came my way, one thing is very common. they hardly accept the truth. some times, i tell lies to make the way smooth. but why? |
omo na heavy pit u wan fall into oo. why u de even consider to waste ur happiness? person no de tell person to comot for fire o. |

i fit be una president o