Favour32's Posts
Nairaland Forum › Favour32's Profile › Favour32's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 247 pages)
Dem accuse for wetin e nor do Out of annoyance as innocent boy, e end him life as nobody go defend am. |
Nigeria hard but police make am hardest. |
The average Nigerian is never rude to the police. It is the police that is frequently being unprofessionally rude. Nigerians police have the mindset that civilians are enemies. |
Adams Oshomhole na from Edo North= 8 years governor. Obaseki na from Edo South= 8 years governor. Deputy governor, Philip from Edo North. Wait for 8 years. You hear Na Edo central turn. You think say na federal level? |
This animal is fearless! |
Morgue na beautiful place to visit. E go humble you, if you dey normal and get sense. Create happy moments. Nothing dey. |
Terrorists in the North are Muslims. |
Philip Shaibu should rest. Nor be only Edo North dey Edo state. |
immortalcrown:Nothing you do for this world wey cynics no go react. Stand up greet... cynics no go dey ok. Sit down greet.. cynics no go dey ok. Kneel down greet... cynics no go dey ok. Lie down greet... cynics must complain. Wetin we go do? |
Nothing pain reach person dey bury e child. |
Say terrorists! |
E dey sleep at all. Nigerians wey Tinubu make dey suffer.. dem don sleep? |
State police to be legalized. Nothing unu nor go complain. Kidnapping na business for criminals. State police know the terrain. Those criminals will be flushed out of the forests. No need to radio Abuja for order. |
Nbote:Those na people na walking dead zombies |
femi4:Yes but also depends on your ability to sustain those activities. |
***Increase meat consumption especially goat meat. ***Build your muscle mass. *** Reduce your stress level. ***Elevate your happy mood. Eat variety of fruits and vegetables. Avoid refined sugar and milk. You can take recommended drugs but do the above to accelerate improvement. |
Apapa wharf...if I hear pim! Na h©t water go comot that ya grey BIA BIA for face! Abure! Congratulations! |
Leave politics aside and use your instincts as human beings. Is this current APC government not worsening the situation of things in Nigeria? Long term economic policies are being converted to short term economic policies,in order for quick results but you know what? It backfired! The sooner this current government retrace its missed steps, the better. If not,we are heading nowhere. |
As a man,use sense for woman matter. Nor dey emotionally weak where any woman dey. If any day,dem wake up say, dem nor want again...as a man,move on, nor look back. Dis man dey cry for relationship wey done sour. Na so most men be. Dem nor dey ever ready for plan B. |
post=128792680:You mean outside Enugu, nothing is really happening. |
Extract S Titus S |
Frequent ejaculation get role to play. Family gene also get role to play. Catalysed deadly combo: Refined sugar and dairy product like milk. If you like argue with ya ancestors...you are correct! |
Sayvick:Yes! Water! |
SouthSouth1914:Why you dey educate am? Leave am, make e dey destroy e body gradually. Na ignorance dey make some people say, soft drinks or malt dey healthy. |
Most saddists love to say, "children of hate". It is not unusual. |
Kingrshd3:Thank God, no inflation since this current government came in. |
insidelife22:Na real role model of siofra... the future is female gang. |
House wey woman dey call the shot, na mostly red flag. |
specialmati:Na table you dey shake so. That female go come out! Ok na.. |
specialmati:Na table you dey shake so. That female go come out! |
All the kidnappers wey dem dey catch for bush, dey always look hungry. Why? Exception of one, wey dem catch for house. Remember Evans? |
fourboys:Don't say so. I live far from Rivers state. Over 6 years ago,we went to a wedding ceremony in Omoku through Oguta lake. Through out our stay, electricity was constantly on. We never believed our eyes! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 247 pages)