Favour32's Posts
Nairaland Forum › Favour32's Profile › Favour32's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 247 pages)
Oga na only una area dey to be governor? |
NzogbuNzogbu:Professor Ambrose Ali |
Sticooooooo:Two powerful quotes underestimated but control events. The first quote is from the laws of power by Robert Greene. The second quote from third law of motion by sir Isaac Newton. Apply both when necessary, as the tendency to make mistakes in life will be extremely minimal. |
Sticooooooo:Two powerful quotes underestimated but control events. The first quote is from the laws of power. The second quote from third law of motion. Apply both when necessary, as the tendency to make mistakes will be extremely minimal. |
DRAW OR ARSENAL TO WIN. |
ChristianMuslim:Na una make nairaland dey get problem. So,you nor still understand wetin Seun Osewa dey talk? |
Who dey mentally updated know say na Asake, Lonely at the top. |
Seun! Work full ground. If I be mod,I go run all these tribalists, racists, religion extremists and hate speeches street. Dem nor dey hear word. |
Nor be only who dirty, dey waka up and down,dey chop for dustbin be madness. Reno fit the above description. Reno dey find Nigeria youths trouble. Nowhere for the world dem nor fit track am. Reno don tire for life. As I dey type so, My last match don complete 8/8 with Roma's two late goals for Coppa Italia. That man nor value longevity. |
It is high time good news came from River state henceforth. Nor be only una dey Nigeria for politics matter. |
BBIA:Japan is never called chinko. |
Sign am quickly. As the man don already dey nak ya wife. If you sign finish,thank God as na ya former wife e dey nak. Any benefit you get later,you use am take care of your children,arrange another woman and move on. Nigeria nor hard reach say woman dey scarce. |
Birmingham city was not doing poorly when Rooney was made the coach. Birmingham was 6th on the table. But what happened to the removal of previous coach is inexplicable. Rooney had losses upon losses since he took the coaching seat. **** Clubs should never be in a hurry to change average coaches. |
B |
Nobody wey go be the governor, wey dem no go complain. Relax! Nor be one year tenure! |
Hungerbadoo:No. But I try to encourage those who want to quit. Igbo tea is good when prepared with original olive oil or butter (this release the active ingredient) and taken in little quantity. |
Some tenants are difficult to evict, if you don't apply legal means to the end. They have been given enough notices but acting indifferent, as if, owner has no right to possession. |
SharingIsLife:Not through smoking but through tea. |
I will say congratulations to you by this time in 2025. Please, remind me. |
Antihypocrite:You go football stadium dey expect make dem nor play football. |
Native doctor go be lectural..then later become professor of witchcraft if dem nor wud am. |
Make less friends. Never argue. Balance you mind with humor. Finally, take life as you see am....and not do or die affair. |
Splendid! |
FamTomx2:Nai make exam dey. |
Only those that have no value will consider such request. The post is to be ignored. |
The lady dey married to a man but dey bonded to her boyfriend before marriage. The simp. of a man dey nak another man wife as if na him own. Dem later say the suspect get history of kolo. Let us watch.... know who you dey go out with... Avoid married person at all cost. Know the person mental history if e dey abnormal....run nor look back. We nor know which one we go believe. At first... you go think say na wife stabs husband to death... The story boku. |
Nigeria girl ? E come dey jobless ? If you be man, one word for you, run! Dem plenty full everywhere with entitlement mentality as na you suppose naturally carry their load for life. |
The flag wey red pass, na to marry a jobless girl. She go show you pepper. Many guys don hear am wey do am. |
Go start another relationship again. You go appreciate that Arsenal fan. |
Over red dey worry that lone flag! Na the same as statement as, "I fit "nak" you even if I want marry for February". |
ahnie:Goat head is not expensive. You only buy it once per week Only a month,you start seeing the addition of weight. There is a cheaper one but its not natural but refined product. Pepsi and bread. I won't encourage you do the unnatural one above. |
Use male goat head to prepare soup regularly with fufu of your choice. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 247 pages)
