Romance › Re: Am Confused. by Favouritekid(op): 11:04pm On Dec 30, 2020 |
Kapilta: No be say she be your wife. You yourself don see say she dey hustle. You for act like say you dey believe am too, just so you go fit to dey knack till d thing tire you. Wetin dey pain me for dis kain situation be say, after d knacking don tire you and you come release madam lienus, she go para for you even pass loyal gals say to say she for think say she don find mugu wey go be her husband, d one wey go mumu give am, wey even after marriage she go still dey do dat her nonsense. Na only God go fit to judge dis kain gals. Sha mumu give am till d knacking go tire you. She a f**king hoe. She bn lying a 100%. diz talk over sweet me. and na exactly wetit dey my mind. na 4 me to just the do like i no sabi anything. |
Romance › Re: Am Confused. by Favouritekid(op): 10:53pm On Dec 30, 2020 |
Yusufisraelj: Oga talk to your babe, which one be this assumption. Abeg deal with this insecurity, its not about your babe from what I can see, its about you and how you think. Wise up brother
Call her talk to her and demand honesty, also observe, when am with a lady I look.at what she.does weda it matches what she.says, if am sure she is not serious, I walk, relationship no be by force.
Look ones she is not ready to grow her ambitions and aspirations and remain faithful to you and you do same, you don't have a relationship, that's my take thankiu |
Romance › Re: Am Confused. by Favouritekid(op): 10:42pm On Dec 30, 2020 |
Henrywalker:
I think she was among those that my friend took out yesterday, sorry bro!  GUY |
Romance › Am Confused. by Favouritekid(op): 10:35pm On Dec 30, 2020 |
She told me she's going for terry night at a member house. and the next thing babe phone is switch off. babe that wil never off her phone even during crusade. i had to add up some members from her church group to confirm if that terry night is actually true or scam. and behold they said nothing like that is happening in thier church. i kept quiet. today again shes stil telling me the same thing,that her mum is busy forcing her to go. and i wil not hear from her again till 2morow becuz she want to plug her phone. like is she cheating on me or what? |
Romance › Re: How Ladies Give My Fiancé 'Green Light' In My Presence, Not Minding My Ring by Favouritekid(m): 10:21pm On Dec 30, 2020 |
 Cme agn |