Fayar's Posts
Nairaland Forum › Fayar's Profile › Fayar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 69 pages)
akthedream2019: ![]()
|
KIDDRICAsHAWK:My dear. I came on to meet epistles on Erica again ooo ...it's like the HMs in the house are sleeping at the moment cos I never see any concise update on the present activity in the House And to the bolded ..Kwa Kwa Kwa (in Tatiana's voice) ![]()
|
Brubembem:
|
badinfluence:My guy face one side abeg...I go talk am again ..I hope that guy stays far far away from star girl ...very very far away ![]() |
KIDDRICAsHAWK:I hope so.. Yh ..saw him earlier before I stepped out... he's there and about .. he'll be fine ![]() |
Brubembem: ![]() |
KIDDRICAsHAWK:Me ...I just don't want that guy near Star girl after the show ..he should stay far ..very far ![]() |
KIDDRICAsHAWK:
|
Nilknarf: no naaaaaa
|
Nilknarf:My Guy...no content again ![]() Na Erica dey bring out d Soyinka in them .... ![]() |
Brubembem:She don comot...but everywhere is still Erica Erica Erica...make them dey post epistles on their faves now na shuooo. ![]() And ...I can't understand why the gofundme for her dey pepper them...people will continue to donate money for her and there's nothing y'all can do about it..make e dey pain Una ![]()
|
KIDDRICAsHAWK:Double God forbid!!! ![]() |
Biggie might definitely regret showing that voting stat ![]() People have lost hope voting already ..it's as tho those voting other HMs are dashing Biggie money.. .. we've all seen the winner ![]() The only perceived competition to laycon has been disQ ...mehn this season is gone already jare ![]() |
|
Lhimeet:You correct!!! ![]() No worry sha as dem don disqualify Erica i guess we'll be seeing less bile except she wan channel am face another housemate ![]() Safari should be here and about. ..maybe operating with a new moniker ![]() |
KIDDRICAsHAWK:Goodnight ![]() |
Mehnn...BBn just became boring ![]() Look at this thread sef...Dead!! |
KIDDRICAsHAWK:Heyyyy Our girl is out ooo ![]() What re u going to bout this moniker now theirs now more kiddrica ![]() |
Lhimeet:My guy ...You gree ? Na your fellow icon dem hammer like that ooo ![]()
|
Brubembem:Hehehe ...e don even start already ![]() |
Slynation:I just dey look them ...we go table their matter this week ![]()
|
akthedream2019:If you guys talking about the pic on her profile ...that's not her tho ![]() |
Prymestrr:Just near me first ![]()
|
Brubembem:I dey tell you ![]() |
|
I go like see who many of Una go face with your bile and vile comments ... ![]() Atleast Una go dey sleep early now.....no more Erica to keep u up till 3-4am
|
|
Thus begins the tacha-mercy esque kinda beef ![]()
|
They are just making it dramatic... keeping you guys at the edge of your seat ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 69 pages)

