Fayar's Posts
Nairaland Forum › Fayar's Profile › Fayar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 69 pages)
ERICA PEPPER THEM OOOOOO ![]() PRESS THEIR NECK .. PRESSSSSSSSS IT ![]() Una never see anything ![]()
|
Brubembem:Yes I did... ![]() Also gave him all my votes on my 2go app ![]()
|
calmbabyhawk:Giddem!!! ![]()
|
Brubembem:Opoor opoor ![]() Of lay lay lay ![]()
|
Eeghe:My dear everyday rinse n repeat ![]() |
Brubembem:I get testimony to give too ![]() Today is my first time of watching the show ![]() I just went into my bathroom ...I turned on the shower and it was running ...because of that I've decided to support laycon Icons welcome me ![]()
|
Brubembem:I tell you ![]()
|
Erica dey true true pepper people sha .... ![]() See wailings as she start her DS..the thread they move at astronomical speed ..Heyyyyy Lorde ![]() Una must collect for her hand ![]() ERICA PEPPER DEM ...
|
|
FIGARO00:Something he can never get ![]()
|
Brubembem:5 too small ...we go discuss the content of her DS till like 9pm ...no be Erica again ![]() Giving them HOT HOT!!! ![]()
|
Jadentica:Its Like you don't know what was cooking .... ![]() E for don set for Una eye If tacha got to the final ![]() You for don blive if not for that unfair disqualification....they did my girl wrong ....but no qualms sha...we move ![]() |
Jadentica:I laugh you...so you still dey doubt ...my baby tacha would have floored mercy ....no dey fvck up abeg |
LordTheus:Cheeeeeeeeeee ...make she do reply abeg ![]()
|
Hazardfan1:Nice ![]() I go surely reach that side before the year runs out ; ![]() |
Bunsenbun:My tone? ![]() Udonminit ![]() If you check my post you'll see it correlates with the person's I mentioned ![]() So...are we okay now? ![]()
|
Akorkor:Why na ...looking at that .. it started when they were exposed by ebuka ...I think she felt betrayed her supposed friend went on a gossip spree with d other HMs about her ![]() I think She's the female that cares for laycon the most in that house oo... ![]() Forgive her... They'll both learn ![]() |
Hazardfan1:You sef na OBO na...u get house for town sef ![]() You come dey whyne me ...mehn I miss that place sha..heard alot has changed .from the hostel arrangements(no more squatters) to some new structures in d school...i go branch that place when next I'm going down south ..go like see white house,amphi ,spider ![]() |
Bomboiy: Testimony time ![]() |
Bunsenbun:You said "a lot of things" and what I said is one of them ![]() So what's d deal? ![]()
|
jayjaycee0: ![]() |
Akorkor: ..nice I can't even convince u to join the winning team(Elites) then ![]() |
Hazardfan1:Medical floor ....na Una be the Olowos on campus na ..I sure say u no stay town because of security purposes....but mehn..awo was sometimes a terrible place for babes to visit ![]() Rich boys ke ...we dey manage ...na Damico I stay sha ![]() |
Akorkor:Same here... tho i got a bit of Elite in me ...whose side are you leaning to tho? ![]() |
NihiIist:Kwe kwe kwe kwe kwe ![]()
|
Mariinee:This is soooo true ![]() Hatred stems from people who hate their own existence ![]() |
jayjaycee0:No naaaaaa ![]()
|
Akorkor:Hheyyyyyy Lorde . Great ife!!! ![]() So We plenty for here like this ....we suppose dey the same team na ... ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 69 pages)




