₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,011 members, 8,429,020 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 10:49 AM

Toggle theme

Feeloscar's Posts

Nairaland ForumFeeloscar's ProfileFeeloscar's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 (of 37 pages)

HealthRe: Beware Of "Pillows Sellers In Lagos Traffic" by feeloscar(m): 7:25pm On Dec 12, 2012
una no go kill person wit lafta,dump folded ni,dumbfounded ko.once there is a "d" nd an "f" it means he was short of words.
EventsRe: 12-12-12: One Of The Magical Dates, It Would Happen Again The Next 88years by feeloscar(m): 8:54am On Dec 12, 2012
@Libkid
U had betta go sell ur property nd gv d money to charity b4 21st.U know y?Of course u know y,mayan gbam
EventsRe: 12-12-12: One Of The Magical Dates, It Would Happen Again The Next 88years by feeloscar(m): 8:23am On Dec 12, 2012
una don forget say dem don manipulate d date.Dem don carry d 1 wey dey front go back,dem come carry d 2 wey dey back come front so dat instead of 12/12/12,we go come see 21/12/12 so dat una go atleast enjoy today b4 dem destroy d world on d 21st.Dats d Mayan calender 4 u.
Jobs/VacanciesRe: 2012 NNPC Graduate Trainees Recruitment. Deadline 21 December 2012 by feeloscar(m): 3:32am On Dec 09, 2012
[quote author=Kzinne]inferior complex haha!
when u apply dem come give u d job,tell us so dat we go congratulate u.superior complex hohohoho!
PoliticsRe: Stop Moaning... Petrol Is 326.21 Naira a litre in the UK! by feeloscar(m): 5:32pm On Jan 02, 2012
No mind am na because him no get work for uk naim mek am talk dis kain thing. Mek him come back naija mek we look for job like to push wheel barrow give am afta dat him fit compare naija wit uk for both daily pay and fuel pay

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 (of 37 pages)