Feelsunnyroyale's Posts
Nairaland Forum › Feelsunnyroyale's Profile › Feelsunnyroyale's Posts
1 (of 1 pages)
the babe polite sha ,because left to other insolence girls dem go don yab d guy future join dis lonely present life wey him dey live to d extends of typing full program speech because of one b***h |
:owhich kind talk be this na ...India wey be sey na them top chat for raping na im dis man dey claim virgin shoooo...abeg make ina reason something else joor |
una try |
1 (of 1 pages)