Felastika's Posts
Nairaland Forum › Felastika's Profile › Felastika's Posts
Oluwatola5: You are breaking the rules of midnight/early morning, go to bed boy!!!! Dont be a night crawler.......I didn't even say a word b4 obeying....u see I'm a good boy.. ![]() |
Omaresh: thanks manU'r welcome woman ![]() |
Omaresh: admitted into the faculty of social sciences to study geography...oluwa eshe gaan...All the way from delta state with no help from anyone but GOD almighty...m over joyed...Congratulations. |
Messilo: hmm, mr perfect i sight you. Instead of correcting the blunder i wrote, you choosed to insult me, my teacher, Try to be humble! |
papindinho: lolz...... You got me there.... ![]() |
papindinho: na the SW6 west london blues I'm supporting o.Ah! Na lie jor,I no believe everything wey u tell me ![]() Btw..u don dey derail,I go sack u o..sorry I go ban u ![]() |
papindinho: chai!!!lolz you no serious o. The NPL don dey for summer na.Which one ßε̲̣̣̣̥ summer again na,dem don carry d league go another place(summer) where dat one dey? u no answer my questions finish o,which team u dey support nd na wen we go play Arsenal nah?..I no fit wait make nwa Akapo ugochukwumerege(No 5) break ozil leg,I must not miss that match ![]() |
papindinho: Mersyside derby ended 3-3. Hoping Arsenal and saints drop points tooBro na which team u dey support?...me na eyimba I dey follow,but e don tey wey I don watch our match last,abeg wetin we dey 4 table nd na which time we go follow arsenal play? ![]() |
Mhyke: u mak a lot f sense to meSure bro.. ![]() |
Mhyke: u'v got me all wrongAspirants of 2013/2014 that's who we are,if we gain the admission or not,we aspire in 2013/2014 and that's a "fact" But if u think I don't know what I'm saying or it doesn't make any sense to you,then its all good Sorry for the drama ![]() |
papindinho: lolz..... Kai!! Words!!Na lie? ![]() |
Oluwatola5:Lol,Abi now.....morning ma |
Mhyke: nothing can change dat factWhat fact? If u av d power to change it,u'll change it to "graduates" abi? cos u wan graduate ![]() All is well..thank God say una no get power to change my name |
Afunkybaby: ASUU is the worst ever, they are unbelievable, they postponed a meeting for a whole month, because of the death of a member, so they strike for 4 months and we have to spend 6 months at home, this is so sad, i am so frustrated and angry, what kind of people are these people, they behave like they dont care at all, 6 months gone and wasted, they dare not attempt to strike ever againSorry jare my sister ![]() |
temitope23: OAU said it Is, you said it is not.Its is 4 o'level,but its not 4 UME...check d link again,nd u'll see that's O'level requirement |
Splufyk: Is math really compulsory 4 political science students 2 write in jambNo,if yes,I wouldn't have gotten the admission |
Fynestboi: meWhy? |
Splufyk: Mine was black and whiteBro u still dey go dat cafe one more time o..na coloured u suppose print o |
Ifyx: who changed d name gan?Please let's not ask that question,to avoid... ![]() |
Fynestboi: mtcheew!!!!!!! You lack manners..!!!!!Please change it back if u av d ability to do so |
Splufyk: Please who knows if i am good to go with dis subject requirements 4 political science....MATH,ENGLISH,GOVERNMENT,ECONOMICS AND BIOLOGY....am an art student and i had d7 in lit.in.eng...dats y i want 2 knw if i can replace it with biology or agricWe're in same shoes bro,no probs we're good to go with that Check here http://www.oauife.edu.ng/admission/undergraduate-studies/ |
Splufyk: Help me thank God ooo....av been admitted 2 study political science...i scored 209 in jamb and 204 in post-utmeHey! Stop there,been searching for my course mate...pls add me on 2go @felastika Congrats |
Ebig22: anybody wey view this thing without commenting again God go kill amUr sense don lost |
paulemi: A friend sent me this on whatsapp; thought I'd share with nairalanders.See wetin ASUU do..oga o |
fabby26: They have to accord that respect to their member, they're already in mourning mood, so not in the right mind for such meeting. Remember is a human being that died not an animal, and a Senior member of the union, whose contribution in that meeting would've been of immense value. They suppose to even think of convening the meeting after his burial, that's my opinion thoughDo u mean after his burial today,tomorrow,next week,next month or u mean next year?...u nd I know he won't buried anytime soon,so we can't wait till then o,ah! |
Where those mods wey dey close thread now?...come close this thing make we see ground jor....mtchweew |
kaka22: So they wan continue strike for another 2mnths because a lecturer died.Tell dem o ![]() |
Na lie jor,it doesn't even make any sense at all,school wey dem don lock for 4months,cos 1 person die dem go con add 2months,if na current president of ASUU con die nko,dem no go open school again till "April 2nd 2017" abi?...if dey postpone it,d meeting will hold latest next week...after dem say dele muomodu abi na mamudu talk am 4 Twitter,"tell me wetin concern agbero with over load" ![]() |
Mightyify: ASUU NEC Meeting scheduled forOmo see gobe! |
victorazy: Bros dats all? Just like dat?Wetin dis one dey talk?...nawa 4 u o |
okeke2: BRAINLESS FOOLBros u dey vex gan o ![]() |
IYA NGBALI: you sicker *confirmation*Lol...now I get it,by dat tym,ur sister go don born d belle wey she carry abi?..but nothin spoil,if dem call of d strike now,she fit carry d belle go school nah,dem go just dey call her "iya tinuke". ![]() |




