Felixb4real's Posts
Nairaland Forum › Felixb4real's Profile › Felixb4real's Posts
1 (of 1 pages)
Like my mind was against this motunrayo girl... Hope say no be mama motunrayo come sha?... Me I can't wait to see the next action o |
Fantastico...buh dis 1 wey u dey delay the story hope say no be FUNMI wan spoil all ur work? |
My heart beat don dey beat faster dan bfor oo.I pray dis addiction story no go gv me heart attack oo... Abeg hazardious update more for me oo...HAPPY SUNDAY |
Oga femi...u try ooo 7 in 1...na u sha...buh I wonder why u motivate me to the extent that I lock myself up for 2 days just to read ur story...me am eager to see the way ur papa go hang u if he gets to find out oo...more update... |
1 (of 1 pages)