Femco2016's Posts
Nairaland Forum › Femco2016's Profile › Femco2016's Posts
Since your bro na soldier just forgive him,is part of their lifestyle anything you do go run back to you......but this your olosho wife wey don see strong hungry veins,just gather her belongings and let her follow him to barrack......but op you never tell us what you did as u catch them :|...... |
I wish him well..... |
marshalcarter:then get ready to be probed ![]() |
Pride destroys! Humility builds up.... Nice one.... At least he remembered he was once on the floor. |
"When you grow up, don't be like Diezani; don't be like Oduah; try as much as possible to be like Dora. Did you hear me?"
|
Niyeal:no think am soooo......na condition make crayfish bend o...some poverty already carry heavy load,if u come add small ontop na kasala be dat. |
Wetin poor man go do? Nairalanders am new here o! ....Wetin una tell me? TUALEE!
|
anything you do go run back to you......but this your olosho wife wey don see strong hungry veins,just gather her belongings and let her follow him to barrack......but op you never tell us what you did as u catch them :|......