Femseen's Posts
Nairaland Forum › Femseen's Profile › Femseen's Posts
1 (of 1 pages)
Some people are out there making money during those times you are wasting on a girl you won't marry. And hell is laughing over you because you are doing what they want thinking you are enjoying. I just dey pity some ladies nowadays wanting to be laid at all cost and running after guys. |
soberdrunk:See your mouth like shepeteri When the money comes, u go pass pearl and want to marry beyonce ![]() |
Sheuns:How evil spirit go enter lion? ![]() |
Holamscoh:You are right jareee..... I don't blame him, he might be a garage boy ![]() |
Na waaaa oooooo..... So, na the generation of ladies into guys not guys toasting ladies Me dey run away from them, if you like look me, when you tire, you go waka ![]() |
psycoanalyst:Una no dey appreciate oooooo.... If na suit dem wear nau, na una go first talk as if the other countries for Europe get native dress. ![]() |
omooba969:No worries, make biggy enter first, na Mario she go stalk on top him |
Thegeneralqueen:So, it is you with painted face I bring to them abi ![]() |
1 (of 1 pages)

