₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,149 members, 8,510,417 topics. Date: Friday, 30 October 2026 at 11:15 AM

Toggle theme

Feshizzy's Posts

Nairaland Forum › Feshizzy's Profile › Feshizzy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 80 pages)

Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 7:39pm On Jan 25, 2022
dannyfx2638

My guy, be like one of your jet engine don dey commot smoke oo,
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 7:38pm On Jan 25, 2022
samfelly:
Ah, thank you, my leader, for putting that in for me smiley smiley
Accident dey occur,
We no dey perfect,
It was an honest mistake
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 7:21pm On Jan 25, 2022
samfelly:
But, boss, I can still be pardoned, since I immediately opened up grin grin grin
Boss infofirst abeg pity am,
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 6:37pm On Jan 25, 2022
Englishisamust:
Next contest please!!!
Why una dey quick give up like this soo...
It's just day 2,
Like there's still 6 trading days left.

Alot can still happen.
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 6:14pm On Jan 25, 2022
Kaybee7000:
Boss congrats to the winners o,I don give up bro
Na just 6/8 trading days remaining bro,
Just look am as your trading account not contest anymore
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 4:27pm On Jan 25, 2022
Kaybee7000:
Lolz market don humble m o,I on data now and saw mestrual o
Comrade, be like say i go follow chop that breakfast oo,
Chai!

Hope still dey bro,
It's just day 2,

Like 12 days reaming or 8 if you no count weekends


Wettin my eyes dey see currently ehen,
My mouth no fit talk,
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 2:42pm On Jan 25, 2022
GabsonFX:
Don't worry, that has always been a major and expected problem when you are busy trading different accounts at the same time - it's understandable. You will bounce back! kiss
Well you are right though,
It might have been the case,
Mt4 mobile dey get as e b somethings,
You login/logout everything wein you set before don return to default settings.

Maybe Bossman fit pardon am, dem go just minus the bigger lot he placed,
Because now, he can't take out that profit without it triggering daily DD rules
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 2:28pm On Jan 25, 2022
infofirst:
Closing order to the public is actually not allowed boss mi.

He get why.
You are right Boss, e get why

I don open am now Boss,
It has been opened since yesterday,
By default it was closed because of my other account on it
But when contest started i opened closed order to the public,
Because its a logical thing to do,

I didn't know it was even a rule before cheesy
Wosh! cheesy
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 2:09pm On Jan 25, 2022
DannyFX2638:
boss .. i say make I do small refueling oo .. before I go know .. jet done fly ..I just hold the tail so I no go fall
Hehehe,
Na so e suppose be normally,
Any opportunity we see, we take am.
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 2:09pm On Jan 25, 2022
Mayork2:
aren't we allowed to open 5 trades of 0.1 lot perhaps you are not participating in the contest
grin grin grin grin
I was expecting this kind of counter,
Na why i open my closed order to public,
So my guy, wettin you see abeg?
Share with the house
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 1:47pm On Jan 25, 2022
dannyfx2638 na wa oo,
I bin think say we dey vibe together before,
I say make i even take small break,
You don carry rocket join your jet.
Na wa oo,
Na so e b?
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 1:42pm On Jan 25, 2022
Mayork2:
be like craze dey worry your head you just open your mouth dey yarn dust. You think say if I want leave the trades I go come here come talk. I had 2 open trades with 1 lot you
Wow,
Not one but two,
Just wow shocked
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 1:08pm On Jan 25, 2022
bigbasho:
Guy! You dey chop onions... You dey see road. #TeamStackItClean
I actually closed it way earlier before it even hit my tp sef,
The zone in that area is a very dangerous zone,
I took my profit and rain away,
Only to come back and it dipped 20 pips extra cheesy

Well,
Garri wein we see better pass chicken and rice wein dem promise us.
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 1:00pm On Jan 25, 2022
DannyFX2638:
And u no even close immediately.. you still allow the trade run go reach ur TP grin grin
You dey mind am,
1 lot to give 1,000 usd means the trade ran for 100 pips.


Dude literally threw in the hail Mary cheesy
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 11:03am On Jan 25, 2022
Riverrun:
The fear wey that guy put for my body ehn, I take break go swim.
cheesy cheesy

Me, kaybee7000 and Danny still dey for machete fight for here,
Not knowing say some men don carry bazooka and rocket launcher enter. cheesy
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 10:48am On Jan 25, 2022
Riverrun:
Mmnnn, when some people are trading 1 standard lot in a contest of 0.10lot !
Stay there, you go fear grin grin grin
You sef see am cheesy
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 10:40am On Jan 25, 2022
Kaybee7000:
Lolz den close it and open XAU na comrade !!!
My point be say why you go dey tell me to calm down,
When na una dey use super jet,

Anyway, person don activate cheat code, cheesy
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 10:33am On Jan 25, 2022
Kaybee7000:
Comrade easy with ur trades abeg, make ur jet no go catch fire o
I'm trading EU, very slow pair,
You dey trade Gold,
You say make i calm down?
How? cheesy

I'm literally the underdog in this contest,
Before my trade move 10 pips, una own don go like 50
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 10:16am On Jan 25, 2022
DannyFX2638:
guy easy naa, u won use jet pass everybody grin
From you? grin

Me wein i say make i land the jet, top fuel, stretch leg, small,
Next thing, i just see you blow full speed pass me grin grin

I don kukuma leave the market for una sha,

My analysis don dey exhausted, i don Park,
Make i dey observe so
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 9:59am On Jan 25, 2022
Once it touches my tp,
I'm out, as na there my analysis end so

Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 9:01am On Jan 25, 2022
I'm riding this trade till the wheels falls off,
grin grin

We don put body ooo cheesy


Note: this is not a trade call

Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 11:04pm On Jan 24, 2022
Hehehe,
This guy is back again cheesy
The hustle must be real

If you trade the way you claim you do,
One 10k ftmo account can change your life forever
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 4:45pm On Jan 24, 2022
Good thing i closed the sell order,
Because it triggered my counter trend analysis,
So i took it,
I'm out of it now.


English sweet to speak oo grin
Especially when you dey win grin

Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 3:04pm On Jan 24, 2022
Closed this trade,
I could have stayed more,
But that would be my greed talking, because i have exhausted my analysis.

And i have more than i initially bargain for,
Always respect Mother market.

Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 3:10am On Jan 24, 2022
Elliotwaveforec:
Disqualified
Day never even break sef cheesy
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 12:19am On Jan 24, 2022
Tony142:
He will not, all na initial gra gra, them go soon humble am lipsrsealed
Where dem catapult you from? cheesy
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 11:10pm On Jan 23, 2022
If you dey competition,
Don't open any trade till your status says "Active"
Byeeeee
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 11:07pm On Jan 23, 2022
kumulus:
Hello @infofirst, I just noticed my username isn't on the list anymore, I had successfully joined earlier this morning.
Smh, check page 2
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 6:36pm On Jan 23, 2022
PC version

Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 6:33pm On Jan 23, 2022
I literally just made my mobile mt4 app look like my PC,
So i can analyse trade on the go,

Omo, una go see me for this competition grin

Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 1:07am On Jan 23, 2022
Ok I'm editing,
I get your point,
Make i do so before he wake up
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m):
Always backtest your trades,
Both by glances through and simulations

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 80 pages)