Feshizzy's Posts
Nairaland Forum › Feshizzy's Profile › Feshizzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 80 pages)
Qoyman:. What's up bro? Don't beat yourself too much, Learn from your error and find ways to correct them, Atleast that's what I'm doing |
williamishere:It's not that, I broke the max 5 trades to initiate full recovery mode onymy account, Initially i was partially closing my trades to open new ones, But at this time, i just add up new lots tha exceed 5, So if the Boss would allow me, My presence in the contest is strictly educational at this time. |
DannyFX2638:I guess the reason Boss made a minimum 10 trades trading rule is to add a little spice, That way, if you can survive on that rule, you can survive anything. |
I don leave the contest for una, My presence being there would strictly just for educational purposes only, Even my trade journal follow red also, I have put all my trades into full recovery mode, I might have lost this fight(contest) , but I'm damn gonna WIN this war(my trial account). |
bigbasho:Abeg Bros, Come motivate me, Everywhere just dey red for here, I have been on EU buy ever since, Omo e choke. The reason why it even hurt me the more was that, i actually saw it coming, Na greed of counter trend of 10 pips na hin come put me for problem so, And the truth is if i had follow my plan of using tps in CTs i would have been out if this buy and follow the sellers, Learned learnt, stick to you plans at all cost |
Piptocoin:Greed! Atleast on my own part |
Qoyman:I kinda connected the dots and figured who you were like on Tuesday, ![]() But i was like well the trades are excellent, no rules broken, |
Damn! Qman got Disqualified? That dude was the reason i was on maximum speed, Damn! Damn! Damn! I don't know what he did, But the guy is actually good, He earned my respect, I studied is close trade, He isn't an aggressive trader like the rest of us, only say na aggressive pairs he dey trade. What every reason he got Disqualified, he is already a legend, |
boom99:Losses are part of the game bro, Learn from your errors At this time, I really doubt you go fit catch up even with 10 lots, Because it's not about the lot |
abham: ![]() We have fought a good fight, Now we must rest for others to take the lead It was fun while it lasted, I learnt a fresh lesson in this sha, I broke my plan, and i paid the price, Lesson learnt. |
VeeVeeMyLuv:It's not like someone is stopping you from using the fundamental analysis, You can Atleast show us practically how thus work by trading it. There's already enough speculators as it is currently. Walk the talk mate |
Abambam:Omo, i had to calm down, reanalyse, And hit my trade into recovery, It make take a while though, But man, the feeling of seeing red red red, Every candle drop, na so you go dey feel am for body like say market dey suck your blood with the losses. |
kaybee7000 That hit was huge man!!! I hope your jet is still airborne I thought i was the only one that had the to go the repair shop. Guess we might need new pairs of throttles. I guess I'll be still sticking to my trading plans henceforth, No more drag race from me, i hope ![]() |
Only thing wein save me today with my carelessness na say my pair wein i dey trade no dey move heavily, Unless ehen, E go b major bleeding, I don dey patch am, I have already moved trade to recovery mode, By tomorrow, we go recover, ![]() |
Kaybee7000:E b tins, Mine is worst in terms of analysis, I already know the main trend, But NO, i wan scalp counter trend, I say make i surprise the market, the market surprise me back. I just dey vex like this so, Would literally take me days to recover now |
I wan trap traders for the market, I don become the trapped trader so ![]() |
Chaiiiii Only if i had just left my trade as e b jejely, But know "i wan scalp news, i wan scalp news" Something wein i no do before, Now na blood everywhere Sotey mt4 yeye sound don dey give me dorime. I just threw risk management out the window ![]() |
Kaybee7000:He say he go see am later ![]() My belle ooo ![]() Well, You can hide your open trades, but close trade needs to be open bro |
Qoyman:No be plan bad, You be inspiration, Na you dey motivate me so, I would have normally be Conservative at this point, But i as i dey see your update, I just dey motivated. Even if I no win, I really learn alot about self confidence. I don't really have much issues with risk management these days. |
Kaybee7000:If he go make mistake loose guard, He go just wake see say men don overtake ![]() I believe una die, na why me sef no relent at all. |
I dey wait from 8pm FOMC news make e show me love like this so, I go carry chair near body ![]() |
samfelly:I have just been fortunate to my pair doings textbook patterns honestly, I'm glad i could bring in glamour in this over serious contest. ![]() Omo that number 1 guy no wan gree oo, He no even wan slow down at all |
Abambam:This message sounds personal |
Abeg when who has successfully done an international transfer from Nigeria to a forex broker in recent times after ban of crpto I no wan hear say, my money miss way |
DannyFX2638:Na senior man be that, He don max out for ftmo already, Wettin you expect ![]() |
No need engaging a troll, Make una dey check their messages before engaging them. Their mata no reach anywhere, when dem talk finish dem go commot |
Omo i don partially close my position and hedge the one wein remain, I no wan wake up for morning come dey panic abeg ![]() I just dey listen to gambler by rogers "" You've got to know when to hold 'em Know when to fold 'em Know when to walk away And know when to run"" ![]() |
dannyfx2638 My guy, be like one of your jet engine don dey commot smoke oo, |
samfelly:Accident dey occur, We no dey perfect, It was an honest mistake |
samfelly:Boss infofirst abeg pity am, |
Englishisamust:Why una dey quick give up like this soo... It's just day 2, Like there's still 6 trading days left. Alot can still happen. |
Kaybee7000:Na just 6/8 trading days remaining bro, Just look am as your trading account not contest anymore |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 80 pages)

