Finalgist's Posts
Nairaland Forum › Finalgist's Profile › Finalgist's Posts
1 (of 1 pages)
The picture show say the project na wonderful one. See more... source: http://www.finalgist.com/blog/olusegun-presidential-library
|
“My Face Dey Burn” – Human Ken Doll wey don do 60 plastic surgeries, shows off face as e dey peel Rodrigo Alves wey dem know for the whole world as Human Ken Doll, don talk e plan na to comot im ribs don scuppered as doctors dey fear sey e lungs go collapse, e don still, book imself for another procedure as e show-off the results of chemical peel for im body. The 34-year-old TV personality wey dem captured for camera as e dey out from Marbella on Tuesday,e dey involve for chemical peel and e still dey apply acid-containing lotion for im face, e go let am soak first before e peel the old skin comot so that new one go come. When e dey talk for exclusively for MailOnline, Rodrigo sey: ‘E dey painful, and my face look red now. E dey be like sey e dey burn! Here for Marbella sun dey shine well well and I no fit go out for the next few days unless I get plenty sun protection! see more picture:http://www.finalgist.com/blog/human-ken-doll-show-off-e-peeling-face
|
One judge for Italy don set 5 March 2018 as the day two oil producing big boys, Eni and Royal Dutch Shell, go show for court on top one $1.3billion wayo wey happen for Nigeria. This court matter no be ordinary one because Italy government lawyers dey claim sey former Nigeria president, Dr. Goodluck Jonathan, get hand for the matter. The matter don already affect one Nigerian politician, former oil minister, Mr. Dan Etete, wey Italy also wan drag go court for that March. But how the former number one citizen and commander-in-chief of Nigeria enter this kind wahala wey activitist talk sey e fit be the biggest compnay bribery matter for history. full tori: http://www.finalgist.com/blog/goodluck-jonathan-go-enter-court-for-corruption-matter
|
95-Year-Old Man Finally Give im 70-Year-Old Wife Dream Wedding And Honeymoon Wey E Promise Her 40 Years Ago One 95-year-old great-grandfather don fulfill im pledge e mek to im 70-year-old wife 40 years ago to give her big wedding and her dream honeymoon. see full tori:http://www.finalgist.com/blog/95-year-old-man-fulfill-im-promise-to-im-wife
|
Yesterday, we bring una all the heart warming news from the twins wey join together wey dem separate for India. More Picture from the Twins wey join together, before and after their surgery and the contact of the company wey help dem:http://www.finalgist.com/blog/conjoin-twins-for-nigeria-more-picture
|
Blogger and Fashion Enthusiast, Laura Ikeji don talk for social media sey she don ready to do the knife to show how she dey inspire she by Tonto Dikeh’s surgeries. source: http://www.finalgist.com/blog/i-go-do-my-body-because-of-you-laura-ikeji
|
Congratulations don dey for order for Jamila Malafa wey don receive promotion to the rank of Commodore by Nigerian Navy, this rank na the same with Army rank Brigadier-General. see as dem decorate her: http://www.finalgist.com/blog/meet-the-first-female-navy-general-for-nigeria
|
This na the picture of children wey dem give goat because dem carry first for their class the thing don full social media. see the for tori with more picture:http://www.finalgist.com/blog/picture-of-pupils-receive-goat
|
see how you fit take cure ulcer one time, e dey work well well, side effect no dey ooh! this natural way to cure any type of ulcer follow the link to know how: http://www.finalgist.com/blog/cure-for-stomach-ulcer
|
to the cana man, things of God dey like parable! |
Shiloh don dey happen again ooh!! Enter any winner's chapel church wey dey near you for this better program wey dey go on so. Na different different man of God dey preach. Wetin dey happen for canaan land still dey happen for any winner's chapel church wey dey near you, abeg no just dey waka pass mek sure sey you attend. you fit still connect for internet. this year own na 'NEW DAWN'. abeg no miss am for anything ooh!!!
|
One lady, Natachi Peace, talk for Twitter sey her aunt wey be teacher find out sey her 4-year-old student, her papa dey abuse am sexually after dem catch her when she dey finger another student. read full story and picture: http://www.finalgist.com/blog/teacher-find-out-sey-her-4-year-old-student-papa-dey-abuse-am-sexually
|
From 2006 to January 1st, 2017, no year wey dem no dey do Headies Award for entertainment industry. In fact, the effort wey the organizers of the award dey always put, don mek stakeholders for music industry label the award as the most prestigious for Nigeria. Traditionally, the news about Headies Award nominees list and ceremony date dey always bring tension for the minds of anxious-to-win Nigerian artistes and their fans. In short, the way dem dey wait and prepare for Headies Award reach like 99.9 percent. Now, e don already reach December 2017, no official or unofficial information don come from the organizers of Headies for this year edition of the award. Dem wan tell us sey the, [b]HEADIES AWARD don DIE ?[/b] You go remember sey many Nigerian artistes even the member of YBNL and Mavin crew dulge the 2016 edition of the award. So, dem wan tell us sey the credibility of, Reekado Banks and Lil Kesh ‘Next Rated’ wey dem take confuse (controversy) for 2015 headies don finally hunt down the Headies Award? Another question na The the thing wey Wizkid, Davido and other Nigerian artistes don do for MOBO, AFRIMA, NEA and MTV EMA Awards don mek Headies Award useless? Feel free to put mouth for this matter!! http://www.finalgist.com/blog/abeg-mek-we-talk-one-matter-ooo-wetin-dey-happen-to-this-year-headies-award
|
I don first talk am sey many people dey mad but na few dey waka for street see more photo: http://www.finalgist.com/blog/see-wetin-this-two-girls-dey-do
|
This kind thing dey hard to see ooh! for Nigeria, one Nigerian lady for Twitter with the handle, @DamilohunA, don share how she take dey celebrate her one year anniversary with her boyfriend, who she proposed to! Yup ladies!! Na she actually do the asking out and one year later, she dey stand strong with her boo and the world the world never end, abi? How many Nigerian girl go fit do this kind thing?? see more picture: http://www.finalgist.com/blog/nawa-ooh-nigerian-lady-wey-ask-her-boyfriend-out-dey-celebrates-one-year-anniversary
|
Nollywood actress, Shan George sey she meet one American police officer, the police sey Nigeria Police Force na one of the best for the whole world. “I meet this NYPD officer for New York, and e sey Nigeria Police na one of the best for the whole world. because e never see Police wey dey work well without plenty equipment and dem no dey pay dem better money. Who dey talk sey Nigeria Police na im worst pass for the world ? How? #respectthenigeriapolice #hardworkers #security #police #nigeria #newyork” http://www.finalgist.com/blog/american-police-officer-sey-nigeria-police-na-one-of-the-best-for-the-world
|
One company for Britain don release the first picture of smart condom, the condom dey collect detail of anybody wey wear am. The name of the device na i.Con and e fit detect Sexually Transmitted Infection (STI) and e go still send the time person last for bed to the person smart phone. Britain Condom sey the condom go fit measure the energy, speed of the man, the time the man last for bed and even still tell you the position wey you use. http://www.finalgist.com/blog/world-smart-condom This na condom or na machine??
|
Report sey one woman need to reconstruct her face again because her jealous husband use blow spoil her face for all the people wey dey like her picture for facebook. Adolfina Cameli Ortigoza na be her name and she be 21 years, police save her for house where her husband lock am put and dey beat her every time. The husband name na Pedro Heriberto Galeano. Her face don danger for blow wey she dey receive from the husband. see as the man use blow spoil her face see more pic: http://www.finalgist.com/blog/Jealous-husband-beat-wife-Adolfina-Ortigoza-for-any-person-wey-like-her-picuture-or-post-for-Facebook
|
which tribe my guy? |
Pedophilic disorder na when big person dey always dey sexually attracted to small pikin. Pedophilic na brain problem wey big person dey sexually attracted to small pikin. Paedophilia, pedophile, pedophilic, paraphilia all mean the same thing. Na for late 19th century dem come take know am and give am the name pedophilic. Na men dey get pedophilia problem well well, but some women still get am too. Wetin dey cause this thing “pedophilic”?? see the full tori for http://www.finalgist.com/blog/pedophilic-disorder-for-nigeria |
Dooshima na firefighter! Many people no still believe because of the standard and class she dey maintains. See her pretty and lovely pictures below: see more photo: http://www.finalgist.com/blog/sweet-pictures-of-dennis-dooshima-beautiful-nigerian-female-firefighter
|
Former Vice president, Atiku Abubakar dem thank am as im comot from All Progressive Congress (APC), party wey im hold well well for 2013. When im dey talk with news people yesterday for Abuja, “Why It Must Be PDP 2019 (WIMBPDP2019)”, e sey red card wey pass 400 million don dey ready to comot APC for 2019. National Coordinator of the group, Chinedu Eya sey Atiku no dey satisfy like many Nigerian with APC, because of that e decide to comot from the party. see the full tori http://www.finalgist.com/blog/atiku-give-apc-red-card |
1 (of 1 pages)