Fission's Posts
Nairaland Forum › Fission's Profile › Fission's Posts
1 (of 1 pages)
God have mercy on our country! It's really pathetic. May God deliver and safe other kids. |
All nah planned scam, nah to fit turn the senator to donation atm machine when time comes...boiz wan use their award collect their own share wey the senator don pocket.... |
This King too funny....anyway exercise good for body, nah the skill e dey take nack im wives...baba keep it up |
this INEC go loot central bank and perforate it until it becomes zero....cashing out period for INEC... |
The country don finish! imagine make bandits they threaten army....so e don reach level wey cray fish dey challenge Shark! |
N kan be..... |
May God gives the family he left behind fortitude to bear the loss. Goodnight Papa Etiko. |
[b][/b][font=Lucida Sans Unicode][/font]Abeg, make una leave the masquerade, e dey hustle for money wet him go take chop, forget gods everything nah format here, u wan make e die of hunger at all at all nah in bad pass, anything wey he fit gather he for just manage am but security don spoil show |
Fumigation without social distancing is like multiply effort with zero, in the end it will yield nothing. Rather emphasy should be laid on social distancing with corresponding relieve materials for people while observing it. |
1 (of 1 pages)