Flodel's Posts
Nairaland Forum › Flodel's Profile › Flodel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
Top of d morin to u glam mmamas howz d pushing minisrty? It willl end in praise. @ sixx no mynd me oo peeping is allowed jare. Hope ms don finally carry hin bag waka. Woke up dis morin craving for pounded yam oooo abeg make una help me find pounded yam not poundo yam ooooooo Cc Fortious Iomoge Enkayy Zanyie @least bring sumtyn out of d treasury |
Wow congrats @ prettyhurts Little angel welcome to the world. Ginababy abeg bring dt wardrope oo u don get bday mate |
Thanks 4d golden chair @ zaynie n oDa mamas, @ sixx noo wahala I go lap u happy bumping, may we carry to term |
Gud evening mamas av been peeping since I got my bfp on 12, team january according to my LMP 14th april Edd is 19th january. @ ginababy and mittchy hbd n hwa. AS team MAY no gree givE u birthday mate use my bfp n sixx bfp take manage. |
For d past 3 months now dey av been deducting my money plus vat, d funny thing iS dat dey have different names: monthly fee, admin fee, annual vat. FBN pls stop ooooooooooo |
From Glory to Glory |
AS @ ystdy nyt it waS workin only for. 4 me to. Reactivaate dis morin n itz gone |
Abeg someone pls tell me laali isn't dead |
Kindly forward it to me flodel43@gmail.com |
Can it be used to download? |
I. Love. This gaame wish I can av it on my bb |
Wow gud job tiff splendid as usual, d lord is ur strength |
My work
|
Herez my work on cyntex tutorial
|
Nice tutorial frm cyntex, God bless u |
Happy new year @ all may dis year bring high favour, I've been a silent follower hope I'm welcome 2 dis wonderful family |