Flygerian1's Posts
Nairaland Forum › Flygerian1's Profile › Flygerian1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 42 pages)
SniperInADiaper: In that case, this whole thread is irrelevant - including your commentOk o! If u say so! But wait 1st o... u no dey sleep? |
SniperInADiaper: You are insane if you think I am apologizing for not liking her dress.No, im not. And also, am not saying u should like her dress but in such case like this, such comment is irrelevant. |
SniperInADiaper:No need. His battery is low so he cant come up with good incantation. Consult Jen Bulik and apologise to her. |
SniperInADiaper: If I was dying and having the wedding of my dreams then my dress would make a blind man see.Only making a blind man to see? So what dress could make the deaf to hear? lame to walk and dumb to speak? U'r suppose to be talking of dress that could put all these problems in place, then I'll know u'r talking constructively. |
Na dem sabi. |
I go leave all d wahala wey man dey face, dey think of birthday? Nonsense! |
SniperInADiaper: Aww sweet but I dislike her dressMust she put on what u like? |
Sanboy25: Unflattering picture...Ah dey tolding you! |
Bootylicious: And in btw, men are insatiable no matter the style and comfort they get at home 90% of them get to cheat... No1 wants a cheating husband, I do not pray 4 one but at worse case senerio I'll prefer paid sex, who says decent girls can't have HIV AIDS?? Men see cheating as their birth right soBelieve u me, the so called decent girls are the REAL ashanas! |
Danhumprey: It's obvious that the OP doesn't care about HIV/AIDS and STDs. Imagine giving ur hubby a guilt-free pass to go and have sex with a sew worker? Can't u satisfy him urself or what?Men will always remain men! They cant be satisfied with one woman. True talk! |
xynerise: Oh yeah? Pay & Go, then come home and infect you with STDs.If u dey fvck ashana without condom, no think say oda pipu dey do same. Even if Beyounce open her legs for me, i no fit piank am without condom. |
Scarpon: him shoe dirtyExactly! I no know why him no code say na shoe wey the underneath clean naim him go use for this kain thing. |
kkkp: Dis burger go give me automatic ticket to heavenMy thought exactly! |
Some pipu for dis nairaland dey try o! How dis story take funny now wey make dem dey laff? A paralyzed man for that matter?! |
No be me go follow una land for such airports. |
Na Dragon be dat o! |
Na villa gals b dat na... na common thing to dem. |
I cant fit atend. |


