Jokes Etc › Re: Anger Management by folly69(m): 1:17pm On Feb 28, 2008 |
ayus de anus u still dreaming? |
Jokes Etc › Re: gongo aso by folly69(m): 1:11pm On Feb 28, 2008 |
@delib hey yo welcome to d jungle.  |
Jokes Etc › Re: Iyawo by folly69(m): 1:08pm On Feb 28, 2008 |
hmmmmn nice hw many tankers una blow up  |
Jokes Etc › Re: Missing Goat by folly69(m): 1:04pm On Feb 28, 2008 |
clemcy,migines hope say no b dis same u take do d bbque wey we do 4 ur backyard last weekend?  anyways i can still taste it from my takeaway anyways it sure taste gooooood still hav some more left?  |
Jokes Etc › Re: Iyawo by folly69(m): 12:54pm On Feb 28, 2008 |
shock ke? who die
ituen how u dey na |
Jokes Etc › Re: Word Train by folly69(m): 12:51pm On Feb 28, 2008 |
hotel |
Jokes Etc › Re: What A Touching Story by folly69(m): 12:47pm On Feb 28, 2008 |
hope say dem no bite u b4 they died sha? |
Jokes Etc › Re: The "other Milk": by folly69(m): 10:31am On Feb 27, 2008 |
u can say dat again,howdy i can c u r new here  |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by folly69(m): 10:26am On Feb 27, 2008 |
hmmm na chloroquin una dey take do love now? |
Jokes Etc › Re: Anger Management by folly69(m): 10:07am On Feb 27, 2008 |
yeah let her speak 4 her herself aint shakin  |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by folly69(m): 10:03am On Feb 27, 2008 |
who carry who, who dem admit  |
Jokes Etc › Re: No Long Thing by folly69(m): 9:58am On Feb 27, 2008 |
fine sweetie  |
Jokes Etc › Re: What Would You Do? by folly69(m): 9:56am On Feb 27, 2008 |
will call clemcy so we can lift it and create passage |
Jokes Etc › Re: Anger Management by folly69(m): 9:44am On Feb 27, 2008 |
* walks in and ayus man runs into hiding* hmmmmmn shakes head and moves on  @ joke really funny  |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by folly69(m): 5:57pm On Feb 21, 2008 |
to clemcy my boxers,to segunpc my keyboard,does anybody want anything else?just send ur request b4 2069.have a niceday till 2morrow cherio. ify hw was skool today  |
Forum Games › Re: Saying I Love In Different Languages by folly69(m): 5:49pm On Feb 21, 2008 |
WTF  !!! now u ar goin below de belt u wan cause scandal abi? |
Forum Games › Re: Saying I Love In Different Languages by folly69(m): 5:46pm On Feb 21, 2008 |
talkin bout tufe were de guy self? i don miss am tiny? |
Forum Games › Re: Saying I Love In Different Languages by folly69(m): 5:44pm On Feb 21, 2008 |
ever heard of the song lean on me? |
Jokes Etc › Re: "aaaaaaaaaaaaagh! by folly69(m): 5:42pm On Feb 21, 2008 |
who mentioned anything about fighting? |
Jokes Etc › Re: Hurray 4 Clemcykul And Migines by folly69(m): 5:40pm On Feb 21, 2008 |
how u sure say clemcy na guy/woman? |
Forum Games › Re: Saying I Love In Different Languages by folly69(m): 5:37pm On Feb 21, 2008 |
Why not na my paddy na. ohoooo dat explains wat ur bra was doin dere abi? i think u shuld off dis case with immediate effect. |
Forum Games › Re: Saying I Love In Different Languages by folly69(m): 5:31pm On Feb 21, 2008 |
WTC u saying, speak english |
Forum Games › Re: One-word Association by folly69(m): 5:25pm On Feb 21, 2008 |
mosquito |
Jokes Etc › Re: Hurray 4 Clemcykul And Migines by folly69(m): 5:24pm On Feb 21, 2008 |
haba joke na joke na why u come dey vex like vespa  |
Forum Games › Re: One-word Association by folly69(m): 5:21pm On Feb 21, 2008 |
aches |
Forum Games › Re: Saying I Love In Different Languages by folly69(m): 5:20pm On Feb 21, 2008 |
beats me, ohh yeaah know i remember tufe came to borrow it. |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by folly69(m): 5:17pm On Feb 21, 2008 |
Rumour loaders |
Jokes Etc › Re: Hurray 4 Clemcykul And Migines by folly69(m): 5:15pm On Feb 21, 2008 |
no from mind ur language STUPID!!!  |
Jokes Etc › Re: "i Rang The Doorbell, Didn't I?" by folly69(m): 5:13pm On Feb 21, 2008 |
ituen my friend when did u get out of de zoo  |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by folly69(m): 5:10pm On Feb 21, 2008 |
rumour traffickers |
Forum Games › Re: One-word Association by folly69(m): 5:08pm On Feb 21, 2008 |
maggots |
Jokes Etc › Re: Hurray 4 Clemcykul And Migines by folly69(m): 5:06pm On Feb 21, 2008 |
ohhh blimey  |