Fortunate017's Posts
Nairaland Forum › Fortunate017's Profile › Fortunate017's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 35 pages)
benromeo39: E nur fit reach 500 this night.na so.. Time to sleep bro. |
abel14: you knw dat m sayin d truthYea i knw. |
abel14: i chat but nt privately..m a very borin person. |
abel14: fortune piry me..u hear??Loll. ok we go continue for d oda side. |
efedua: Hammer him, u get the omen, bad guys still dey exist.hum, I checked my p cap, it written, i said I don't care go to hell..me fear o..but y I go panic, shall it just that ring road too far.... Chia chia my hand enter head, my guy begin dey control pepper. E no sweet.lolsorry o abeg bring dat hand down frm d head type well. |
efedua: Hammer him, u get the omen, bad guys still dey exist.hum, I checked my p cap, it written, i said I don't care go to hell..me fear o..but y I go panic, shall it just that ring road too far.... Chia chia my hand enter head, my guy begin dey control pepper. E no sweet.lol |
abel14: dz guy sef...U had better do dat or else... |
polz: Ahahahahahhaah_ 4 ur li2 mindHehehehe.. 4 ur wide mouth. |
abel14: no way..anoda condition plzLolz ..In dis kind of situation i don't negotiate. But mke i pity u. where you wrote "moon" n "Beautiful" replace with "Fortune" n "cute" respectively. |
I won page 495 |
abel14: like seriously!I am not joking o |
abel14: wat condition??See ur signature..dat place u wrote I look at "you" replace d you with "myself" |
benromeo39: 494Hw are u doing dat? |
abel14: plz dnt oLolz.. so u are not liking dat name? hehehehe ok i will not on one condition. |
Neldrizzy: Loll.. Abeg continue to de entertain me.. Am enjoying ur lyrics!!!U no well..Make i join my pple d oda side jare. |
abel14: it can painyes o..e pain am. |
abel14: meaning??meaning d name i will call yhu henceforth is Emma too cute..lolz |
Neldrizzy: Lolll baba i don laff ma belle wan burst... See killer punchlineNo laf me too much jare.. I am still a learner. In fact i no wan learn dat kind thing e no dy my blood..Not my line. |
abel14: jx like emma..am too cute.so u can call me emma too cute(emma2cute)ok o frm nw henceforth. |
emma2cute: my friend eat bama magerine and bread in police barracks, can I call him BARRAK oBAMA ?lolz ..My friend loves eating ABACHA(Africa salad)weneva he is at SAN franscissco Should i call him SANi ABACHA? |
Neldrizzy: gba gbe oshi... You knw hw many i don open? i deserve world cup trophy for opening many pages!!u try.. Na u go open page 500. |
efedua: guy me happy for u o,#admittedAdmitted by faith o.. |
emma2cute: Shii just got real lol, see market for NL, we need this kind of rumour everyday ohh. |
GreatGatsby: Lolz, una nr good at all. You self nr fit tip me say see wetin una wan do.I laf sha..well, sowie bro..#Operation500pages. |
emma2cute: I WATCHED the way my friend ITohan attitude changed after she bought a V-boot car, can I call her ITV ?My friend has a girl friend named Glory. When he calls her, shey na CALL TO GLORY |
Neldrizzy: Page 491 opened by ur ONE and ONLY Neldrizy!!!! Am dominating!!!Rememba i opened page 489 n so many odas. |
Neldrizzy: i heard 2nd list is out, but ONLY for MTN subscribers.. Pls go 2 MTN office 2 check ur name |
HonourablePomk: Why you do this kind thing na pple wey never get admission you just raise their mindSowie bro.. We planned it. To move d thread.#Operation500pages. By faith my admission is sure.#winks |
#Operation500pages. |
Navvy: no worry neldrizzy our oga dey our back.Ehen!! dat guy sure. |
Navvy: bro congrats. "to whom congrats is given, matric flexin is expected o"Me no sabi flex sha.. I hope you wud teach me. |
Navvy: bro congrats. "to whom congrats is given, matric flexin is expected o"Me no sabi flex sha.. I hope you wud teach me? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 35 pages)
