Politics › Re: Resignation From PDP: Has Peter Obi Miscalculated? by Fragility6: 8:27pm On May 25, 2022 |
LegendHero: They will still lose woefully. presidential election is more of structures rather than only candidate.
Where will they get the structure? Which structure APC get to win in 2015? |
Christianity Etc › Re: Then Vs Now; Deborah's Family From Grass To Grace(pictures) by Fragility6: 5:58pm On May 25, 2022 |
In thier comfort dem go dey reason how the death of thier daughter give them diz exposure.The pain go always dey abeg  |
Politics › Re: See These Pictures If You Plan To Cause Mayhem For Politicians come 2023 by Fragility6: 12:55pm On May 25, 2022 |
Touts no dey nairaland sha. Na to find way pass diz message to touts offline |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Properties › Re: General Topic Thread-To Discuss Anything And Everything in Building Construction by Fragility6: 11:23pm On May 22, 2022 |
mufutau55: We get Romance thread for that o, just few blocks down tne road. I go see you there. 
Hajji M. That woman discussion sef don close. Na serious talk we dey on now |
Properties › Re: General Topic Thread-To Discuss Anything And Everything in Building Construction by Fragility6: 11:08pm On May 22, 2022 |
Garrydosky04: but you fit dey get electrical work and cctv I been get one CCTV update last week but person go don take am.na electrical u dey run? |
Properties › Re: General Topic Thread-To Discuss Anything And Everything in Building Construction by Fragility6: 9:14pm On May 22, 2022 |
Garrydosky04: na outside bro which work you dey run Interlocking tiles,floor stamping and other flooring jobs. I be middleman sha.My boss dey lag |
Sports › Re: 20 Clean Sheets: Ederson And Becker Share The Castrol Golden Glove Awards by Fragility6: 9:05pm On May 22, 2022 |
lytech1: Thought Mendy will win the award, but bobo came back from afcon and turn fowl wey dey lay egg up and down Salah wey give people better headstart for goals chart too go afcon come back,no know where goal dey again |
Properties › Re: General Topic Thread-To Discuss Anything And Everything in Building Construction by Fragility6: 9:03pm On May 22, 2022 |
Garrydosky04: age supermarket around 7pm at ekerejebor road How the settings dey be. Na inside the supermarket abi na outside the girls dey mount? |
Properties › Re: General Topic Thread-To Discuss Anything And Everything in Building Construction by Fragility6: 9:02pm On May 22, 2022 |
Garrydosky04: age supermarket around 7pm at ekerejebor road  I pray make i know this road but no qualms sha. With the name e no suppose hard to know |
Properties › Re: General Topic Thread-To Discuss Anything And Everything in Building Construction by Fragility6: 7:54pm On May 22, 2022 |
mufutau55: Oga mi Sir. Please let discuss house constructions not hookup and ashawo business o.  Thank you.
cc: @Garrydosky04
Hajji M. After work na play bros. Man no dey work die |
Properties › Re: General Topic Thread-To Discuss Anything And Everything in Building Construction by Fragility6: 7:52pm On May 22, 2022 |
Garrydosky04: no hotel na dem dey like pass Abeg drop name make we talk another thing |
|
Properties › Re: General Topic Thread-To Discuss Anything And Everything in Building Construction by Fragility6: 7:03pm On May 22, 2022 |
Garrydosky04: ughelli cast now so girls nor dey gree go boys house Even hotel? |
Properties › Re: General Topic Thread-To Discuss Anything And Everything in Building Construction by Fragility6: 5:06pm On May 22, 2022 |
Garrydosky04: but them dey bill high like from 10k upward No wahala so far the girls clean. I wan enter ughelli next weekend. I no wan dey bored |
Properties › Re: General Topic Thread-To Discuss Anything And Everything in Building Construction by Fragility6: 3:13pm On May 22, 2022 |
Garrydosky04: i have one hotel but i don't want to cast it here Just drop am sharply edit am later guy |
|
|
|
|