Frainc's Posts
Nairaland Forum › Frainc's Profile › Frainc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 77 pages)
After my research on social media i came to realise something Whenever a girl/lady open a thread or post something on any of this social media(mostly on facebook) neither its meaningful or meaningless you will see guys falling on each other to comment on it but if a guy like them should do the same(open a thread) you will hardly see guys like himself to comment on it why is it that way? or should i say that women have taking most guys thinking faculty? make your view known |
practitioner: make Dzeko try na,haba!D guy try o na d tin no just gree to enter |
Abeg na who go pay me for my job o? Seun shey na u? abi dis Mod, abi na practitioner? i no dey run NGO hmmmn |
match don pafuka o city boys don show castle boys sey, teeth and sword no bi d same see scorers name dem Silva Agueiro Yaya and Nasir with dis kind result nw, e don sure say na city go dey lead table nw o |
na negredo d guy dey bear o, no bi negedo as i been talk him don miss again 2mit added |
Negero wey just enter nw don goal bt dem lie sey offside o na em dem come disallow am o time talk say em don reach 88 o |
at 79mit silva don commot for negero abi wetin dat new commer dey bear self @MOD abeg carry dis tin go frontpage na haba |
Nasir don nack another supermajestic metulatic goal nw nw o to make am 4-0 |
Agueiro don commot for nasir to waka come in Kompany too don give chance for Garcia to play small |
d time don carry body reach 67mit Dzeco nod out fine call na na o |
city boys don miss 2 chances na na dis winch goali just deny Dzeco goal o |
practitioner: with d red card,city should beat them like 5-0newcastle no no wetin dey happene to dem dis nite |
Clinchy been wan nack another nw but dem block am city boys don vex today o |
I talk say yaya go yabish dem yaya don nack free kick enter net nw nw o na 3-0 nw |
city boy wan goal sha but newcastle goali save dem o dat one happene for 48mit |
second half don start o city boys no wan gree at all o |
Man city boys don press newcastle tire o see as david silva nack d first goal for city boys na em nun Agueiro talk say him too no go gree o befor we open our eyes na him Agueiro abi na wetin dem call am nack d second one from far far far 18yard d goali fall yakata |
shey bi i no comment, abi i comment? |
donpetros: If this is true then ASUU shld call off the strikeWho are thoes that will handle the money Same set of people? i pity for nigeria system ASUU or whatever only go on strike whenever they(ASUU top gun) need more money to refill their bags |
hahahahaha i tank OLAMIDE for teaching some nairalander english o "are u a leaner" no, am a teacher |
nice one guy |
Na wetin una tink sey e dey happene wit dis foto?
|
shebi i don comment na |
spongeback: Beverly will winwith another round of intimacy abi? or in intimacy competition? |
dat is why it ll be hard for nigeria to move forward we love condemnation to encouragement most of u dat are condemning dis guy can't even find meaning to their own lifes dis guy sound better dan some of ur so call stars if u don't encourage others, who ll encourage u? |
Dis really wanna make me cry i wish my mum was alive to reap d fruit of her labour i pray for all mother dat no body ll take they place on d day of their joy do to ur mother what u wish ur children to do to u |
My dear, true love is natural there is no way how you can avoid it when it come naturaly just open your heart be vigilant and be watchful of thoes heart rubbers you can't avoid been in love because it comes natural when you less expect it |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 77 pages)
