Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1065 1066 1067 1068 1069 1070 1071 1072 1073 (of 1287 pages)
semid4lyfe: We playing cautiously.that is the problem with the team , its too obvious |
see ball o ............. |
Havilah93: happy new yearhappy new year bro ... make we dey enjoy this before una game start |
this is the problem with us , everything na to pray , why cant we just do the right thing once and forget about prayer ........UP EAGLES |
common super eagles , you can win the game . |
Idowuogbo:iyen na nice .... hapi new year |
^^^^ he be like say balotelli na him pikin ![]() |
coded guy: Man city, chelsea, liverpool and stoke next in that other. This would be interesting. + bayern ........... i love january ![]() |
spenx084: When dis Arsenal go stop to they frustrate me self?when fowl grow teeth ![]() |
mukina2: with your pot belly?no , 24 packs abs ![]() |
i just love the month january ![]() |
mukina2:hahahahah bad market , january ddon come o .. i'm dancing azonto here ![]() |
una neva score 7 today ? ,thank God january don come ![]() mukenkelicious my crocodile still remain tail o , HAPPY NEW YEAR ![]() |
chic2pimp: HAPPY NEW YEARS FOLKS!!!happy new year bros |
Idowuogbo: I talk anything?omo nla , i'm waiting for your interview o .......... iyi e po ju ........ ![]() |
mukina2: abeg dat useless team? na spuds cousin all initial gragra no end resultdey competete with spuds now , na una mate be that ![]() i beg help me greet my ro if you hear from am , chicken and shrimp ...no chick2pimp ![]() |
mukina2: jolosy wont keee youwe go see january , bayern dey wait for una , una win 7 now , the next 3 or 4 games go be flop again , useless team ![]() |
mukina2: respect yourself . .otherwise . . otherwise what ? ![]() |
mukina2: sharap for FPLswansea ( barcelona) they wait for una , useless teamm una beat meatpie 7 , u dey shout ![]() |
january arround the corner , una best period ![]() |
mukina2: sharaap na my fault say mancini's brain fart nefa lif amfor playstation you mean ? go an look at the league table ![]() |
oga wenger u better give walcot good contract ? ![]() |
mukina2: only thing wey pain me inside be say i don sell poldi taytayu worse pass pardew and wnger join together for managing ![]() |
giroud again ...HAPPY NEW YEAR ![]() |
mukina2: my baby daddyi go report u for yaya o ![]() |
useless meatpie ![]() |
giroud score 5-3 .game over |
Walcot gradually becoming thierry henry |
mukina2: jolosssy tadadada!!!NOOIINSENSE and INREDEIENT ![]() |
no wonder SAF call these yeye newcastle a wee club , useless team ![]() |
walcot score 4-3 |
dayokanu: OluwaDEMBA osunBAon fantasy league level .gbayi baba ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1065 1066 1067 1068 1069 1070 1071 1072 1073 (of 1287 pages)


draw we got lucky 
